Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na the guy with dread confuse pass 😭😂

197,018 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣4 месяцев назад

@askofbibby “But I no high na, wetin dey happen” 😂😂😂

Фото профиля The COSMAS Of Old
The COSMAS Of Old4 месяцев назад

Bro has started judging God immediately 😂🤣🤣🤣🤣

Фото профиля 🗣️ Olu Sees
🗣️ Olu Sees4 месяцев назад

This guy wan Collect that Leg😂

Фото профиля ISHOLA EMMANUEL
ISHOLA EMMANUEL4 месяцев назад

He has one piece of the AirPod on his right ear, and he was on a call throughout the skit. 5k airtime go run am, the person on the other side of the call was hearing the account number and did the transfer, even told him the name he saw on the account. Simple but clever ✌🏼😉

Фото профиля Street Economist 🔌
Street Economist 🔌4 месяцев назад

If them explain to people wetin happen, Dem go think say them dey craze

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s4 месяцев назад

@trendsflair They’ve got stories to tell for years now

Фото профиля FrancisFVO🇳🇬🇬🇧
FrancisFVO🇳🇬🇬🇧4 месяцев назад

@adisaedus Weyrey dey wish say he get that kind leg 😭😭

Фото профиля Àrẹ̀wà AKÍNKANJÚ
Àrẹ̀wà AKÍNKANJÚ4 месяцев назад

This one confuse sotey he look up to baba God whether na him dey prank them 😂

Фото профиля Mr_ECE
Mr_ECE4 месяцев назад

You sell one for 200 but want to sell 12 for 2500 as how…

Фото профиля ODICO 💟💎
ODICO 💟💎4 месяцев назад

The problem here is you go try and explain give people wey no dey hear and they go think say you mad. Make this guy no go lose his leg oo

Фото профиля HeartOfGod
HeartOfGod4 месяцев назад

@Urielasimonye Omo I pity who them go gist about the matter

Фото профиля DevOps
DevOps4 месяцев назад

If you no high before, you go believe say you don high

Фото профиля TMAK
TMAK4 месяцев назад

Nobody go believe all the eyewitness wey dey there 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟4 месяцев назад

Him don burst their head gon 😂

Фото профиля Big KuDDa 🥷🏿
Big KuDDa 🥷🏿4 месяцев назад

Bruh was like Abi na my eyes 👀 Dey pain me ?

Фото профиля Herbazon
Herbazon4 месяцев назад

Why are canes casually sold in shops the kids in that hood no dey hear word at all😂😂😂

Фото профиля Beri🌚
Beri🌚4 месяцев назад

Which kind rough play be this😂😭

Фото профиля Joe
Joe4 месяцев назад

Apart from the fact that he fooled them with just a simple trick of having an ear pod on and on call with someone that is listening, how the hell is that guy selling a single cane for N200 and 12 for N2500?

Фото профиля Morally Ambiguous
Morally Ambiguous4 месяцев назад

@youngdrizzy_cfc Lol, the moment he called the numbers out is enough proof that someone is listening to the conversation

Фото профиля President Avie
President Avie4 месяцев назад

Like say this guy take cana.....e for just think say na watin course am

Фото профиля `KANLA💖🌸
`KANLA💖🌸4 месяцев назад

He wan follow him for update😂🤣🤣

Фото профиля Paul
Paul4 месяцев назад

@DavidPattt Earpiece dey him ear now 😂 He dey communicate with person wey dey video

Фото профиля Xboi
Xboi4 месяцев назад

@ViralWilly Omo if you dey this kind settings, confusion go become ya second name in 2 sec 😂😂😂

Фото профиля طَيِّبَة
طَيِّبَة4 месяцев назад

If one cane is 200, how is 12 canes 2500. If anything it should be 2400. And because I'm buying a dozen, there should be a discount

Фото профиля OmoBenDel
OmoBenDel4 месяцев назад

They will never forget the moment the seller said I've seen it. 😂

Фото профиля Kamoli kasim
Kamoli kasim4 месяцев назад

Now, that's what they call prank, you don't have to hurt people or scare them

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸4 месяцев назад

@adisaedus How did he do that??

Фото профиля 𝒁𝑼𝑲𝑶
𝒁𝑼𝑲𝑶4 месяцев назад

His on record, his crew will be hearing it and be telling him everything

Фото профиля Toyin
Toyin4 месяцев назад

The guy selling is weird… How is 12- 2500??? Is he high? Make that guy go this thing for mush in, they go cut that leg that day o.

Фото профиля ❀𝕭𝖊𝖑𝖑𝖆𝖏𝖊𝖒𝖚𝖊𝖑❀
❀𝕭𝖊𝖑𝖑𝖆𝖏𝖊𝖒𝖚𝖊𝖑❀4 месяцев назад

@FemmyVickky They go still cút this guy leg one day 😂😂😂

Фото профиля ISHOLA EMMANUEL
ISHOLA EMMANUEL4 месяцев назад

Imagine network disappears during this skit 😂😂😂😭😭

Фото профиля Eghosaosere💯
Eghosaosere💯4 месяцев назад

He format their brains ni sha. Person wey dey use 1 ear of airpod (probably that tiny one). Hence he repeats or calls out some of the things the seller said and the person on the other side of the phone was communicating back

Фото профиля RhB 🕊️🦚
RhB 🕊️🦚4 месяцев назад

@Mrfem__ Until them Conner ebon later to cut he leg na then he go know say no be joke

Фото профиля Muiz
Muiz4 месяцев назад

@whoiismaleek All of them don get gist for their people

Фото профиля Chukwu Emika 🦅🦅🦅
Chukwu Emika 🦅🦅🦅4 месяцев назад

@ifybamzzz You go begin reason if you’re mad or high or confused or just dreaming 🤣🤣🤣

Похожие видео