Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Na this interview go make Bae U quit this show 😂

91,373 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

insight🗣️ profil fotoğrafı
insight🗣️8 ay önce

Don't joke with these people's talent. They can crack jokes even from nothing and it will be funny😂😂😂. Imagine you are their madam and they are doing this to you😂😂😂

Whalex Ace🖤💎 profil fotoğrafı
Whalex Ace🖤💎8 ay önce

“No be me born you o which one be attachment” 🤣🤣🤣 I Dey chop pepper Abeg make una lemme

PaPa Scarpin profil fotoğrafı
PaPa Scarpin8 ay önce

Wọ́n ti kó ẹran mọ́n èrò 💔😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá profil fotoğrafı
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá8 ay önce

@Jummie_ke This interview will be so funny and brutal to Bayu

Poju profil fotoğrafı
Poju8 ay önce

🤣🤣 she go frustrate ein life

Adeyemi profil fotoğrafı
Adeyemi8 ay önce

“No be me born u oo” crack me up 🤣 I’ll be so much frustrated in real time

Joe Bright profil fotoğrafı
Joe Bright8 ay önce

This interview na ultimate tea spill 😅 Bae U go just dey look, “I’m out!” 😭

adesam profil fotoğrafı
adesam8 ay önce

Nah this kind interview go send Bae U go jail last last…. Because u go vex at one point give mama no network blow for face 😂 😂

Brolow profil fotoğrafı
Brolow8 ay önce

“No be me born you” From where na 🤣

The Boy Next Door profil fotoğrafı
The Boy Next Door8 ay önce

@isbae_u My favorite 😂😂😂💔

Amoo Ekun ✨ profil fotoğrafı
Amoo Ekun ✨8 ay önce

E don later jam person krase pass ham 😂😂😂

ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥 profil fotoğrafı
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥8 ay önce

@iamayomide22 No network no Dey hear anything o😂😂

Ridah_golden profil fotoğrafı
Ridah_golden8 ay önce

I am so going to watch this interview 😂😂😂 Bae u go regret him life😂

Ijoba profil fotoğrafı
Ijoba8 ay önce

😁😁😁😁😁😁. BAE U don enter wahala. No network ti GbE debẹ̀

KINGSLEY🎖️ profil fotoğrafı
KINGSLEY🎖️8 ay önce

God 😂😂😂

Elena💚||the lagos shoe plug👌 profil fotoğrafı
Elena💚||the lagos shoe plug👌8 ay önce

40-46 46,000

Tonybrainy Esq. profil fotoğrafı
Tonybrainy Esq.8 ay önce

She is so good at what she does. Mehn this her brand🤣🤣🤣

Muhammed (GÑF) profil fotoğrafı
Muhammed (GÑF)8 ay önce

😂 No be me born you o

Emmambro profil fotoğrafı
Emmambro8 ay önce

Bayu go pursue her comot for studio las las

Marine girl profil fotoğrafı
Marine girl8 ay önce

@Juwon_miles 😂😂

Voluntary Volunteer 🌹 profil fotoğrafı
Voluntary Volunteer 🌹8 ay önce

Never!! 🤣🤣

𝕏𝕒𝕞𝕤𝕝𝕚𝕗𝕖™ profil fotoğrafı
𝕏𝕒𝕞𝕤𝕝𝕚𝕗𝕖™8 ay önce

Obo ọ idi, a o ba ọ 😅🤣🤣🤣😅😅😅🤣🤣

Aríbidésí profil fotoğrafı
Aríbidésí8 ay önce

Mana o gbo pá, she no hear wetin BaeU talk

Khennyjhay profil fotoğrafı
Khennyjhay8 ay önce

He reach make hin quit 😂😂

DON profil fotoğrafı
DON8 ay önce

Mama no hear word she dey carry money dey go"😂😂

George William profil fotoğrafı
George William8 ay önce

MUGU see who fit am. Stupid question and STUPID ANSWERS😂

Abiola Kamal profil fotoğrafı
Abiola Kamal8 ay önce

Of all people na No network you call 😂 😂

Johnson Oluwaseun profil fotoğrafı
Johnson Oluwaseun8 ay önce

When i had the opportunity to milk this woman u did not So painful

Lanre Fakayode profil fotoğrafı
Lanre Fakayode8 ay önce

Please any link to the full video?

Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲 profil fotoğrafı
Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲8 ay önce

She fit dey ment, make dem think say na content.

Bello Ibrahim profil fotoğrafı
Bello Ibrahim8 ay önce

He even try for him to hold that session successful I’m sure he will take a break fr a month cos it’s therapeutic 😂🤲

Big baby🌸 profil fotoğrafı
Big baby🌸8 ay önce

😂😂😂😂

Sir Philip Web3 profil fotoğrafı
Sir Philip Web38 ay önce

E be like say wahala don begin

FOOD VENDOR JD🧑‍🍳 profil fotoğrafı
FOOD VENDOR JD🧑‍🍳8 ay önce

🤣🤣🤣 Make this woman no go Dey do like this in real life o

Benzer Videolar