ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na this video go make me miss heaven for sure๐๐๐
209,759 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

That peller part gat me rolling in the floor๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Can you do a Muhammad video like this? No, because Christians won't talk, and Muslims would've come for your head

So na your own Jesus be this??๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ

Do Muslim own if E sure for you simple

@eko_savage Seh nah your Jesus be dat. Jesus wey una dey imagine him image. Nobody no how Jesus look like, likewise Muhammad.

@eko_savage Make he do Muhammad own first make we see something

@0xCrownKunle @eko_savage Gbenu oshi lo

@0xCrownKunle @eko_savage Ki baba nile gbenu osi lแป

Na your case God go judge last but wait ooo which bakery them bake the bread and who fry the fish ? Lastly who count the people wey chop the bread and fish

Judas dey ask for cana when he dey with the lord ๐ฅฐ

Judas Na Portable Of That Time ๐

Judas dey ask for CANA keh

Eko no go kill me but nah true Sha make he do ham finish with Cana 10 gram ๐น๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Funny how I had a classmate back then named azeez fatai about 10 years ago lol

Kolu ni mi gbe , Kesari lo fun mi ๐๐๐๐

@oladimeji249027 lol Omo I don laugh enter Uk asap

So Jesus NAA also celebrity ba

Ahbeg do Mohammed own, I want check something ๐. Do am fast make we know when ur head will be remove from ur head

Hello pls ewon na wetin?๐คฃ

You wey them show heaven direction, you still lost ๐๐๐

Untill I finish my sub finish for your page Abi

Eko savage Eni shey Christmas ๐๐๐๐๐

๐๐๐ what is the difference between you and a weyrey gaan sef 'cus I'm not seeing any difference oh! Jesus fit take this one personal oh! ๐คจ So, prepare yourself. ๐ญ

แบธ pร แนฃแบน Cana Oluwa mi ๐๐คฒ๐ฟ

E seto Cana fun wa ka fi fe saki

"Breads, Breads! Shey iya e o lo school rara ni" ๐๐

Aye yin Ti ba he Egbon werey ๐

Shaa no miss heaven

Bye bye to your heaven o ๐คฃ

This is not funny. You goofed on this one sis @eko_savage Please donโt try this with other religion, not every one is tolerant of your bullshit that is masked with fake comedic references. Do better or go home sis

@tent_en210 Zeez self collect ๐น

Omo Alaiye we plenty wey go wan miss heaven be that o!! Cos I don join the 50 CS watch and comment to this video๐คญ๐

This is so hilarious man ๐คฃโค๏ธ

Jesus dey pray in Jesus name๐๐พโโ๏ธ๐คฃ๐คฃ

What a coincidence @eko_savage ๐

Judas sounds like farulee

๐๐๐ฅ๐

Eko savage you don start again ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Na the father make this video to sweet๐๐๐๐
Ayo
114,893 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
