Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na this kain content dey make person trust issues increase everyday 😂
30,806 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Everywhere first blur for Sydney eyes 🤣😂

One gift, 100 different receivers 😂

If you don run package with women before, you no need content to get trust issues with women

This is also how they redistribute infection in Lagos

Is that not GehGeh voice that I am hearing so ?.

Trust issues don increase again 😂

What goes around comes around 😆

Na so una dey take spread diseases 😂

Oh na the format now.

What goes around comes around 😂😂😂 gift back to home

Una no quick talk nah 😂

Another thing way sweet pass for relationship na if you get plenty women…in gehgeh voice

See bbl wey dem do for this one 🤣🤣🫵🏿

Merry go round 🤣

E shock you abi e no shock you 🤣 🤣

Even your boo get boo.

Naa so them Dey use transfer infection 😂

It happens 😂

you can be everything but don’t be the first guy

This is what we call riping what you sow 😂😂😂

Everybody wey don first get trust issues

God is good… 😂😂 it boomeranged back to him

😂😂😂

Na STI sharing trend piece this

That's the reality of naija dating pool 💯

No be meme o... Dem don run me this package before 💯😀.... Saw the signatory jersey I bought for her on another guy,,,, glad she admitted ((he's just a friend)),,, well, I did my own back before we break up sha😀

Hello friends! Need something new to watch?

Cheating is like currency. It keeps going round and round and round.

What goes around comes around 😂

People don't trust again 😂😂

Faaaaaaaahhhhh

The circle of life
Benzer Videolar
Sensitive content
Trust issues just dey increase everyday 😭😳🙆♂️😂
D3VID 🐢
59,525 görüntüleme • 9 ay önce
