Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na everyday this lady dey unlock new character 😂😂
10 Yorum

Solaceeeeee🪐1 yıl önce
Make Una no Dey carry this thing come my TL. I dey quick vex abeg.

X user1 yıl önce
When I see this rubbish, I skip or swipe ASAP!

Trouble-free Ebube♧♤♡1 yıl önce
E be like say two of una dey mad? Plus the poster 😒🙄😏

Bíg Mario Official 🥶1 yıl önce
Na from small e dey start from there dem go begin trend

IGWE CHIKODILI THEOLA1 yıl önce
This looks indirectly autistic 🚶🚶

Big C1 yıl önce
Honestly joke apart I’m going through a lot and I almost hit my phone to the floor l, y’all should stop posting this Abeg Na small thing deh vex me

ikorodu_boi 🍁🍂1 yıl önce
Hand go soon touch u and that ya yeye boyfriend

Nocturnal1 yıl önce
It's how some boys will not understand that this is manipulative behavior. Be there laughing at rubbish

TNT 💥1 yıl önce
But why una dey post this rubbish??

crude 👽1 yıl önce
How person fit mute this rubbish..
Benzer Videolar
1:26
Sensitive content
This situationship go sweet until you jam babe wey get bad luck… omo, na everyday I dey hear different things 😭😂😂
Collins
60,184 görüntüleme • 7 ay önce
