Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this kain content dey make person trust issues increase everyday ๐
30,806 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Everywhere first blur for Sydney eyes ๐คฃ๐

One gift, 100 different receivers ๐

If you don run package with women before, you no need content to get trust issues with women

This is also how they redistribute infection in Lagos

Is that not GehGeh voice that I am hearing so ?.

Trust issues don increase again ๐

What goes around comes around ๐

Na so una dey take spread diseases ๐

Oh na the format now.

What goes around comes around ๐๐๐ gift back to home

Una no quick talk nah ๐

Another thing way sweet pass for relationship na if you get plenty womenโฆin gehgeh voice

See bbl wey dem do for this one ๐คฃ๐คฃ๐ซต๐ฟ

Merry go round ๐คฃ

E shock you abi e no shock you ๐คฃ ๐คฃ

Even your boo get boo.

Naa so them Dey use transfer infection ๐

It happens ๐

you can be everything but donโt be the first guy

This is what we call riping what you sow ๐๐๐

Everybody wey don first get trust issues

God is goodโฆ ๐๐ it boomeranged back to him

๐๐๐

Na STI sharing trend piece this

That's the reality of naija dating pool ๐ฏ

No be meme o... Dem don run me this package before ๐ฏ๐.... Saw the signatory jersey I bought for her on another guy,,,, glad she admitted ((he's just a friend)),,, well, I did my own back before we break up sha๐

Hello friends! Need something new to watch?

Cheating is like currency. It keeps going round and round and round.

What goes around comes around ๐

People don't trust again ๐๐

Faaaaaaaahhhhh

The circle of life
รhnliche Videos
Sensitive content
Trust issues just dey increase everyday ๐ญ๐ณ๐โโ๏ธ๐
D3VID ๐ข
59,525 Aufrufe โข vor 9 Monaten
