Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this kind food dey sweet 😅
26,266 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
39 Kommentare

Omo see those eggs

The eggs bam

2000 de enough for a plate

You suppose belle full with that price

Bachelor go and marry jare, make your wife dey cook better for you

You know ball

Bruh! That egg 💀

Special taste my guy

Very special lol

But I can’t eat here fr

Most of them are neat and they sell take aways too

I always avoid places with bad hygiene for the sake of my stomach

You understand

Even when you're not ready to eat you will be salivating

Talking so much over open food like this is unhygienic.

Street food wey dey slap!

Aje. This kind food deh sweet pass and you go chop belle full.

Nah poor man mentality u get

Oniru pepper rice akinbayode papa ajao mushin

Where's is she located

this woman food sey sweet ehn thank god say she dey near me i no fit dey waka miles cause say i wan chop her food she don tey for this food business o😂 i’m glad she’s getting this recognition

E dey sweet ehn

Give me your number or something for these kinds of meals.

E dey always make sense🙂↕️

Many not all... Some na just munukun... For Ikeja under bridge, I get one Ofada rice plug.. She's okay starts selling around 2pm, 5pm down selling...

Nicee!

Not at all,full of spices

Very tasteful and also cheap to buy

Especially the egg

I can relate

guy e dey enter my eyes

Yoruba is easiest language to understand in Nigeria..

Pls where is this 🥹🥹I want it all

Dangerous

Second school days choice

Omo e too sweet ehn

@abazwhyllzz Yes try am first you go confirm am

That egg don over soak

Goof food here
Ähnliche Videos
Sensitive content
Na this kind yansh dey spoil relationship o 😵💫
valking ♔
1,111,302 Aufrufe • vor 1 Jahr
