Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na this kind relationship dey last ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

79,547 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

41 Kommentare

Profilbild von BAYE 01๐Ÿค๐Ÿ•Š
BAYE 01๐Ÿค๐Ÿ•Švor 5 Monaten

Werey ear baba Ibeji his head spark ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von BAYE 01๐Ÿค๐Ÿ•Š
BAYE 01๐Ÿค๐Ÿ•Švor 5 Monaten

Fb ๐Ÿค๐Ÿ˜‚

Profilbild von OLAMUMMY
OLAMUMMYvor 5 Monaten

Nah for better for worse be this one ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dammey_sol
Dammey_solvor 5 Monaten

She don see your nakedness Oga, she nor fit respect you.

Profilbild von Owolabi olajide
Owolabi olajidevor 5 Monaten

Baba ibeji how far naa ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Umar not khattรฃb ๐Ÿฅท๐Ÿผ
Umar not khattรฃb ๐Ÿฅท๐Ÿผvor 5 Monaten

Na Abuja he wan use passport travel to??๐Ÿ˜‚

Profilbild von SiBU
SiBUvor 5 Monaten

This ones don go farโ€ฆ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Dem just dey enjoy stressing each other ๐Ÿคฃ

Profilbild von oyedele ๐Ÿ’™
oyedele ๐Ÿ’™vor 5 Monaten

Made As Japan Bawo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 5 Monaten

Wetin your eye find go there ๐Ÿ˜‚

Profilbild von oyedele ๐Ÿ’™
oyedele ๐Ÿ’™vor 5 Monaten

Na Wetin I fess see be that ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Code3ks
Code3ksvor 5 Monaten

Na only me see made as Japan?

Profilbild von ADEMOLA
ADEMOLAvor 5 Monaten

โ€œWho take my passportโ€ ๐Ÿคฃ Woo, wa feku! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Adetola
Adetolavor 5 Monaten

Who take my passport ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Baba dey para, omo this kind relationship too dey sweet.

Profilbild von Big 3๐Ÿช ๐Ÿ
Big 3๐Ÿช ๐Ÿvor 5 Monaten

The ending is very funny and got me lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…like seriously

Profilbild von OREOLUWA๐Ÿงš๐Ÿซง๐Ÿค
OREOLUWA๐Ÿงš๐Ÿซง๐Ÿคvor 5 Monaten

Better for worse no pass this one๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Asap Not Rocky๐Ÿฅท๐Ÿ”‹๐Ÿ”„
Asap Not Rocky๐Ÿฅท๐Ÿ”‹๐Ÿ”„vor 5 Monaten

When she Ibeji baba head won blow

Profilbild von Fรฌfแบนlแปlรก แปŒlรกmidรฉ ๐Ÿฆ Mร yรฉgรนn รฌlรบ แปŒyรกn๐Ÿ’ฏ
Fรฌfแบนlแปlรก แปŒlรกmidรฉ ๐Ÿฆ Mร yรฉgรนn รฌlรบ แปŒyรกn๐Ÿ’ฏvor 5 Monaten

No reason am o dey fucxin love eachother die

Profilbild von BhurteeFFS!
BhurteeFFS!vor 5 Monaten

This dirty trash talking is their own love language? Koma bara won ran. Shior

Profilbild von FBIยฎ๏ธ (Oba ร’แนฃรนmร rรจ)
FBIยฎ๏ธ (Oba ร’แนฃรนmร rรจ)vor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Darkskin_guy
Darkskin_guyvor 5 Monaten

Who take my passport ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Temitope Adele๐Ÿ›ธ
Temitope Adele๐Ÿ›ธvor 5 Monaten

That last move was necessarily funny ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BROFIGGA
BROFIGGAvor 5 Monaten

See trenches children. Dem wan take passport travel from Lagos to Abuja ๐Ÿ˜‚. You go just know straight away say dem never enter flight before ๐Ÿ˜ฉ

Profilbild von #HEAVEN RECEPTIONIST โ™Š
#HEAVEN RECEPTIONIST โ™Švor 5 Monaten

Hiding passport so he won't travel for better opportunity..... well its a skit sha so I won't crash out

Profilbild von DeleUIUX
DeleUIUXvor 5 Monaten

Am I not your husband?

Profilbild von GodsPlan ๐Ÿฆ…โค๏ธ
GodsPlan ๐Ÿฆ…โค๏ธvor 5 Monaten

Baba ibeji keh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ, person wey Dey think how he go Dey taking care of the one baby self ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kaysmart_sinner
Kaysmart_sinnervor 5 Monaten

@FunNation_tv Omo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tunji๐Ÿ’™
Tunji๐Ÿ’™vor 5 Monaten

@Wizkaz5

Profilbild von bbloxkitty
bbloxkittyvor 5 Monaten

You guys need passport to travel to Abuja now ?

Profilbild von THE PROPERTY MAN
THE PROPERTY MANvor 5 Monaten

This people are so funny

Profilbild von Big Lexxie ๐Ÿฅท
Big Lexxie ๐Ÿฅทvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von UtdTheatrics โ™ป
UtdTheatrics โ™ปvor 5 Monaten

Those last 5 seconds

Profilbild von ๐Ÿ•Š Obidient A.Y.O.B.A.M.I ๐Ÿ•Š ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
๐Ÿ•Š Obidient A.Y.O.B.A.M.I ๐Ÿ•Š ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Saint man
Saint manvor 5 Monaten

Baba ibeji on para mood ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Garment of wealth
Garment of wealthvor 5 Monaten

So funny

Profilbild von Oluwaseyifunmitan (CIPM, i2)
Oluwaseyifunmitan (CIPM, i2)vor 5 Monaten

"se bemi loko re"๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ji^de
Ji^devor 5 Monaten

E dun enter am ๐Ÿ˜‚ you go shout tire

Profilbild von FunNation_tv
FunNation_tvvor 5 Monaten

Lmfao

Profilbild von Melanie Popping
Melanie Poppingvor 5 Monaten

And the girl fine o ๐Ÿ˜ป

ร„hnliche Videos

Na this kind thing dey turn man on ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
0:26

Sensitive content

Na this kind thing dey turn man on ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

s

660,551 Aufrufe โ€ข vor 11 Monaten