ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Na this kind relationship deh always last ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

199,990 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 3 ๅคฉๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

34 ๆก่ฏ„่ฎบ

KHOZIIโ˜˜๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
KHOZIIโ˜˜๏ธ3 ๅคฉๅ‰

They go too stay for long

Kennydan ็š„ๅคดๅƒ
Kennydan3 ๅคฉๅ‰

Yeah I agree. This kind relationship dey last. See pure vibes

Maximus Dex ็š„ๅคดๅƒ
Maximus Dex3 ๅคฉๅ‰

Two mad people ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

MZANSI AWAKe ็š„ๅคดๅƒ
MZANSI AWAKe3 ๅคฉๅ‰

And the girl is black beauty Very dark skin beautiful ๐Ÿคฉ

Adex ลžammy ็š„ๅคดๅƒ
Adex ลžammy3 ๅคฉๅ‰

Oh. U think say na it dey last pass ๐Ÿ˜ญ Person wey dey date who get winch

Freedom Otu ็š„ๅคดๅƒ
Freedom Otu3 ๅคฉๅ‰

Interview wan surprise them , na so them surprise am asap ๐Ÿคฃ

๐Ÿ’ซ CAPITAL ๐Ÿฆ…('DC') ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ’ซ CAPITAL ๐Ÿฆ…('DC')3 ๅคฉๅ‰

Last ke? Una don normalise toxicity

LovingNigeriaIsPainful ็š„ๅคดๅƒ
LovingNigeriaIsPainful3 ๅคฉๅ‰

I pity the person wey go see dem dey yab each other, wey go think say chance dey An elephant stepping on a cockroach, won't be an analogy enough to describe wetin dem go take that person do

Edafe ็š„ๅคดๅƒ
Edafe3 ๅคฉๅ‰

If press you knock๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Jaboi G-star ็š„ๅคดๅƒ
Jaboi G-star3 ๅคฉๅ‰

The girl meet who sabi talk pass her ๐Ÿ˜…

Ibetechgeneral22 ็š„ๅคดๅƒ
Ibetechgeneral223 ๅคฉๅ‰

They are just funny people and I think they are best friends ๐Ÿ˜€

carter๐ŸŒš ็š„ๅคดๅƒ
carter๐ŸŒš3 ๅคฉๅ‰

This one is toxic oo

TORNADO ็š„ๅคดๅƒ
TORNADO3 ๅคฉๅ‰

Them wan make the interviewer craze ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

nwandu ็š„ๅคดๅƒ
nwandu3 ๅคฉๅ‰

Nothing fit separate this two werey

gรถzzim ็š„ๅคดๅƒ
gรถzzim3 ๅคฉๅ‰

The toxicity didnt even wait 5secs to ooze out.

1AMK1NG ็š„ๅคดๅƒ
1AMK1NG3 ๅคฉๅ‰

Iโ€™m just laughing ๐Ÿ˜‚

Mayor of Nasarawa ็š„ๅคดๅƒ
Mayor of Nasarawa3 ๅคฉๅ‰

Dem use am pay gbese๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Mr Junior Ebong๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ฎ ็š„ๅคดๅƒ
Mr Junior Ebong๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ฎ3 ๅคฉๅ‰

@Afolabiolamide8 Lmaoooโ€ฆ they are so fun

Chez ็š„ๅคดๅƒ
Chez3 ๅคฉๅ‰

Na this kind relationship Dey last

Miracle Lazarus ็š„ๅคดๅƒ
Miracle Lazarus3 ๅคฉๅ‰

@clubboi01 Make them just Dey fvck Dey go. Nothing concern me

Elvis Black ็š„ๅคดๅƒ
Elvis Black3 ๅคฉๅ‰

@carter8f Aswear them be good couple

CULTURE ๐Ÿ—ฟ โ™’ ็š„ๅคดๅƒ
CULTURE ๐Ÿ—ฟ โ™’3 ๅคฉๅ‰

@ThePensioners_ They are match for each other lol

E-galo ็š„ๅคดๅƒ
E-galo3 ๅคฉๅ‰

These two will never find each other bored. There go must be something to spice the relationship. Dem go last long.

Jr kosh ็š„ๅคดๅƒ
Jr kosh3 ๅคฉๅ‰

This guy don get fra Allah ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

lut her ็š„ๅคดๅƒ
lut her3 ๅคฉๅ‰

omoh

OVP๐Ÿ“ ็š„ๅคดๅƒ
OVP๐Ÿ“3 ๅคฉๅ‰

Nothing fit break am Aje

D'_ Jakpor ็š„ๅคดๅƒ
D'_ Jakpor3 ๅคฉๅ‰

This one na portable wey him head correct small.

David Chidinma Mba ็š„ๅคดๅƒ
David Chidinma Mba3 ๅคฉๅ‰

This boy na fool ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Supreme ็š„ๅคดๅƒ
Supreme3 ๅคฉๅ‰

@guy__gusto Those are two bros.

NGWA FIRST SON ็š„ๅคดๅƒ
NGWA FIRST SON3 ๅคฉๅ‰

Both sabi talk abeg. ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.

Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI. ็š„ๅคดๅƒ
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.3 ๅคฉๅ‰

๐Ÿ˜†

paul nwankwo ็š„ๅคดๅƒ
paul nwankwo3 ๅคฉๅ‰

This two understands each other

SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ…3 ๅคฉๅ‰

Man U fans dy their own, bullet meet dem wetin no good ๐Ÿ˜‚

Big cruz๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Big cruz๐Ÿฆ…3 ๅคฉๅ‰

@carter8f Gbeseeeee๐Ÿ˜‚

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘