Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na this kind relationship deh always last ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

199,990 Aufrufe โ€ข vor 4 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von KHOZIIโ˜˜๏ธ
KHOZIIโ˜˜๏ธvor 4 Tagen

They go too stay for long

Profilbild von Kennydan
Kennydanvor 4 Tagen

Yeah I agree. This kind relationship dey last. See pure vibes

Profilbild von Maximus Dex
Maximus Dexvor 4 Tagen

Two mad people ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von MZANSI AWAKe
MZANSI AWAKevor 3 Tagen

And the girl is black beauty Very dark skin beautiful ๐Ÿคฉ

Profilbild von Adex ลžammy
Adex ลžammyvor 4 Tagen

Oh. U think say na it dey last pass ๐Ÿ˜ญ Person wey dey date who get winch

Profilbild von Freedom Otu
Freedom Otuvor 3 Tagen

Interview wan surprise them , na so them surprise am asap ๐Ÿคฃ

Profilbild von ๐Ÿ’ซ CAPITAL ๐Ÿฆ…('DC')
๐Ÿ’ซ CAPITAL ๐Ÿฆ…('DC')vor 3 Tagen

Last ke? Una don normalise toxicity

Profilbild von LovingNigeriaIsPainful
LovingNigeriaIsPainfulvor 3 Tagen

I pity the person wey go see dem dey yab each other, wey go think say chance dey An elephant stepping on a cockroach, won't be an analogy enough to describe wetin dem go take that person do

Profilbild von Edafe
Edafevor 4 Tagen

If press you knock๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Jaboi G-star
Jaboi G-starvor 3 Tagen

The girl meet who sabi talk pass her ๐Ÿ˜…

Profilbild von Ibetechgeneral22
Ibetechgeneral22vor 4 Tagen

They are just funny people and I think they are best friends ๐Ÿ˜€

Profilbild von carter๐ŸŒš
carter๐ŸŒšvor 4 Tagen

This one is toxic oo

Profilbild von TORNADO
TORNADOvor 4 Tagen

Them wan make the interviewer craze ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von nwandu
nwanduvor 4 Tagen

Nothing fit separate this two werey

Profilbild von gรถzzim
gรถzzimvor 3 Tagen

The toxicity didnt even wait 5secs to ooze out.

Profilbild von 1AMK1NG
1AMK1NGvor 3 Tagen

Iโ€™m just laughing ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mayor of Nasarawa
Mayor of Nasarawavor 3 Tagen

Dem use am pay gbese๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Mr Junior Ebong๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ฎ
Mr Junior Ebong๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ฎvor 3 Tagen

@Afolabiolamide8 Lmaoooโ€ฆ they are so fun

Profilbild von Chez
Chezvor 3 Tagen

Na this kind relationship Dey last

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 4 Tagen

@clubboi01 Make them just Dey fvck Dey go. Nothing concern me

Profilbild von Elvis Black
Elvis Blackvor 3 Tagen

@carter8f Aswear them be good couple

Profilbild von CULTURE ๐Ÿ—ฟ โ™’
CULTURE ๐Ÿ—ฟ โ™’vor 3 Tagen

@ThePensioners_ They are match for each other lol

Profilbild von E-galo
E-galovor 3 Tagen

These two will never find each other bored. There go must be something to spice the relationship. Dem go last long.

Profilbild von Jr kosh
Jr koshvor 3 Tagen

This guy don get fra Allah ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von lut her
lut hervor 3 Tagen

omoh

Profilbild von OVP๐Ÿ“
OVP๐Ÿ“vor 4 Tagen

Nothing fit break am Aje

Profilbild von D'_ Jakpor
D'_ Jakporvor 3 Tagen

This one na portable wey him head correct small.

Profilbild von David Chidinma Mba
David Chidinma Mbavor 3 Tagen

This boy na fool ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Supreme
Supremevor 3 Tagen

@guy__gusto Those are two bros.

Profilbild von NGWA FIRST SON
NGWA FIRST SONvor 3 Tagen

Both sabi talk abeg. ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.

Profilbild von Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.vor 3 Tagen

๐Ÿ˜†

Profilbild von paul nwankwo
paul nwankwovor 3 Tagen

This two understands each other

Profilbild von SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ…
SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ…vor 3 Tagen

Man U fans dy their own, bullet meet dem wetin no good ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big cruz๐Ÿฆ…
Big cruz๐Ÿฆ…vor 3 Tagen

@carter8f Gbeseeeee๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos