Loading video...
Video Failed to Load
Na this kind relationship deh always last ๐๐
199,990 views โข 4 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

They go too stay for long

Yeah I agree. This kind relationship dey last. See pure vibes

Two mad people ๐๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ

And the girl is black beauty Very dark skin beautiful ๐คฉ

Oh. U think say na it dey last pass ๐ญ Person wey dey date who get winch

Interview wan surprise them , na so them surprise am asap ๐คฃ

Last ke? Una don normalise toxicity

I pity the person wey go see dem dey yab each other, wey go think say chance dey An elephant stepping on a cockroach, won't be an analogy enough to describe wetin dem go take that person do

If press you knock๐ญ๐ญ๐ญ

The girl meet who sabi talk pass her ๐

They are just funny people and I think they are best friends ๐

This one is toxic oo

Them wan make the interviewer craze ๐๐๐

Nothing fit separate this two werey

The toxicity didnt even wait 5secs to ooze out.

Iโm just laughing ๐

Dem use am pay gbese๐คฃ๐คฃ

@Afolabiolamide8 Lmaoooโฆ they are so fun

Na this kind relationship Dey last

@clubboi01 Make them just Dey fvck Dey go. Nothing concern me

@carter8f Aswear them be good couple

@ThePensioners_ They are match for each other lol

These two will never find each other bored. There go must be something to spice the relationship. Dem go last long.

This guy don get fra Allah ๐๐๐

omoh

Nothing fit break am Aje

This one na portable wey him head correct small.

This boy na fool ๐คฃ๐คฃ

@guy__gusto Those are two bros.

Both sabi talk abeg. ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐.

๐

This two understands each other

Man U fans dy their own, bullet meet dem wetin no good ๐

@carter8f Gbeseeeee๐
Related Videos
Sensitive content
๐๐๐ na GehGeh spoil this relationship business so
Victor AD REDEYE
77,262 views โข 11 months ago
