Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na this kind relationship deh always last 😂😂

199,990 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️4 дней назад

They go too stay for long

Фото профиля Kennydan
Kennydan4 дней назад

Yeah I agree. This kind relationship dey last. See pure vibes

Фото профиля Maximus Dex
Maximus Dex4 дней назад

Two mad people 😂🤣😂🤣😂🤣

Фото профиля MZANSI AWAKe
MZANSI AWAKe3 дней назад

And the girl is black beauty Very dark skin beautiful 🤩

Фото профиля Adex Şammy
Adex Şammy4 дней назад

Oh. U think say na it dey last pass 😭 Person wey dey date who get winch

Фото профиля Freedom Otu
Freedom Otu3 дней назад

Interview wan surprise them , na so them surprise am asap 🤣

Фото профиля 💫 CAPITAL 🦅('DC')
💫 CAPITAL 🦅('DC')3 дней назад

Last ke? Una don normalise toxicity

Фото профиля LovingNigeriaIsPainful
LovingNigeriaIsPainful3 дней назад

I pity the person wey go see dem dey yab each other, wey go think say chance dey An elephant stepping on a cockroach, won't be an analogy enough to describe wetin dem go take that person do

Фото профиля Edafe
Edafe4 дней назад

If press you knock😭😭😭

Фото профиля Jaboi G-star
Jaboi G-star3 дней назад

The girl meet who sabi talk pass her 😅

Фото профиля Ibetechgeneral22
Ibetechgeneral224 дней назад

They are just funny people and I think they are best friends 😀

Фото профиля carter🌚
carter🌚4 дней назад

This one is toxic oo

Фото профиля TORNADO
TORNADO4 дней назад

Them wan make the interviewer craze 😂😂😂

Фото профиля nwandu
nwandu4 дней назад

Nothing fit separate this two werey

Фото профиля gözzim
gözzim3 дней назад

The toxicity didnt even wait 5secs to ooze out.

Фото профиля 1AMK1NG
1AMK1NG3 дней назад

I’m just laughing 😂

Фото профиля Mayor of Nasarawa
Mayor of Nasarawa3 дней назад

Dem use am pay gbese🤣🤣

Фото профиля Mr Junior Ebong🧛‍♂️🇱🇮
Mr Junior Ebong🧛‍♂️🇱🇮3 дней назад

@Afolabiolamide8 Lmaooo… they are so fun

Фото профиля Chez
Chez3 дней назад

Na this kind relationship Dey last

Фото профиля Miracle Lazarus
Miracle Lazarus4 дней назад

@clubboi01 Make them just Dey fvck Dey go. Nothing concern me

Фото профиля Elvis Black
Elvis Black3 дней назад

@carter8f Aswear them be good couple

Фото профиля CULTURE 🗿 ♒
CULTURE 🗿 ♒3 дней назад

@ThePensioners_ They are match for each other lol

Фото профиля E-galo
E-galo3 дней назад

These two will never find each other bored. There go must be something to spice the relationship. Dem go last long.

Фото профиля Jr kosh
Jr kosh3 дней назад

This guy don get fra Allah 😂😂😂

Фото профиля lut her
lut her3 дней назад

omoh

Фото профиля OVP📍
OVP📍4 дней назад

Nothing fit break am Aje

Фото профиля D'_ Jakpor
D'_ Jakpor3 дней назад

This one na portable wey him head correct small.

Фото профиля David Chidinma Mba
David Chidinma Mba3 дней назад

This boy na fool 🤣🤣

Фото профиля Supreme
Supreme3 дней назад

@guy__gusto Those are two bros.

Фото профиля NGWA FIRST SON
NGWA FIRST SON3 дней назад

Both sabi talk abeg. 🤣🤣😂😂😂😂.

Фото профиля Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.3 дней назад

😆

Фото профиля paul nwankwo
paul nwankwo3 дней назад

This two understands each other

Фото профиля SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅3 дней назад

Man U fans dy their own, bullet meet dem wetin no good 😂

Фото профиля Big cruz🦅
Big cruz🦅3 дней назад

@carter8f Gbeseeeee😂

Похожие видео