正在加载视频...

视频加载失败

Na this kind relationship deh always last 😂😂

199,990 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

KHOZII☘️ 的头像
KHOZII☘️4 天前

They go too stay for long

Kennydan 的头像
Kennydan4 天前

Yeah I agree. This kind relationship dey last. See pure vibes

Maximus Dex 的头像
Maximus Dex4 天前

Two mad people 😂🤣😂🤣😂🤣

MZANSI AWAKe 的头像
MZANSI AWAKe4 天前

And the girl is black beauty Very dark skin beautiful 🤩

Adex Şammy 的头像
Adex Şammy4 天前

Oh. U think say na it dey last pass 😭 Person wey dey date who get winch

Freedom Otu 的头像
Freedom Otu4 天前

Interview wan surprise them , na so them surprise am asap 🤣

💫 CAPITAL 🦅('DC') 的头像
💫 CAPITAL 🦅('DC')3 天前

Last ke? Una don normalise toxicity

LovingNigeriaIsPainful 的头像
LovingNigeriaIsPainful3 天前

I pity the person wey go see dem dey yab each other, wey go think say chance dey An elephant stepping on a cockroach, won't be an analogy enough to describe wetin dem go take that person do

Edafe 的头像
Edafe4 天前

If press you knock😭😭😭

Jaboi G-star 的头像
Jaboi G-star4 天前

The girl meet who sabi talk pass her 😅

Ibetechgeneral22 的头像
Ibetechgeneral224 天前

They are just funny people and I think they are best friends 😀

carter🌚 的头像
carter🌚4 天前

This one is toxic oo

TORNADO 的头像
TORNADO4 天前

Them wan make the interviewer craze 😂😂😂

nwandu 的头像
nwandu4 天前

Nothing fit separate this two werey

gözzim 的头像
gözzim3 天前

The toxicity didnt even wait 5secs to ooze out.

1AMK1NG 的头像
1AMK1NG3 天前

I’m just laughing 😂

Mayor of Nasarawa 的头像
Mayor of Nasarawa3 天前

Dem use am pay gbese🤣🤣

Mr Junior Ebong🧛‍♂️🇱🇮 的头像
Mr Junior Ebong🧛‍♂️🇱🇮3 天前

@Afolabiolamide8 Lmaooo… they are so fun

Chez 的头像
Chez3 天前

Na this kind relationship Dey last

Miracle Lazarus 的头像
Miracle Lazarus4 天前

@clubboi01 Make them just Dey fvck Dey go. Nothing concern me

Elvis Black 的头像
Elvis Black3 天前

@carter8f Aswear them be good couple

CULTURE 🗿 ♒ 的头像
CULTURE 🗿 ♒3 天前

@ThePensioners_ They are match for each other lol

E-galo 的头像
E-galo3 天前

These two will never find each other bored. There go must be something to spice the relationship. Dem go last long.

Jr kosh 的头像
Jr kosh3 天前

This guy don get fra Allah 😂😂😂

lut her 的头像
lut her3 天前

omoh

OVP📍 的头像
OVP📍4 天前

Nothing fit break am Aje

D'_ Jakpor 的头像
D'_ Jakpor3 天前

This one na portable wey him head correct small.

David Chidinma Mba 的头像
David Chidinma Mba3 天前

This boy na fool 🤣🤣

Supreme 的头像
Supreme3 天前

@guy__gusto Those are two bros.

NGWA FIRST SON 的头像
NGWA FIRST SON3 天前

Both sabi talk abeg. 🤣🤣😂😂😂😂.

Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI. 的头像
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.3 天前

😆

paul nwankwo 的头像
paul nwankwo3 天前

This two understands each other

SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅 的头像
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅3 天前

Man U fans dy their own, bullet meet dem wetin no good 😂

Big cruz🦅 的头像
Big cruz🦅3 天前

@carter8f Gbeseeeee😂

相关视频