Loading video...
Video Failed to Load
Na this same Portable, Carter Efe think say e fit B£AT? 😭
360,985 views • 6 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

U all believe this as Boxing? Stage play

Nothing wey u won tell me the guy dey used juju

see pure acting😂😂

@ThinzsUnsaid Shey this one be like fight for your eyes ?😭

Portable wah e di sleep na with juju 🤣🤣🤣dey play

Carter Efe really look Portable finish come conclude “I fit handle am” 😭😂 Na the kind motivational speech wey dey end with ambulance soundtrack.

It’s not about the high gragra from Portable. It’s a fight that requires strategy from Carter. If he could devise a strategy to follow up portable, it’s already a won match for him. No time to waste. He should just allow portable to keep jumping around until he’s tired then follow him up with straight blowssssss!!!

How did he even beat this guy?

Una for this country sha Does this video not look staged to you 🌚

Na so Carter go take beat portable today lol 😆

Obviously this fight na fixed fight na, see as the full fall him no sabi act self lol

Na PORTABLE beatings he go collect 😂

Are We Deadass??

@KimmCastro5 Cater

@Mobyle001 I just pity Carter Efe. Portable go mend am watin no good tonight

How portable sees Carter efe 😂

@KimmCastro5

If you believe this, I get airport to sell to you.

😂😂😹😹😹 rooting for him

I support Carter efe

Kolu don carry belt o 😂💔

This one na fixed

@balogundrey You sef wey post this thing You believe say portable really beat dat man ??

Portable don forget say be wrestling🤣

But till date I don’t know this was possible I just felt it was staged tbh

D guy dey on something na, wetin u expect

@FrancisLebron8 This one na acting 😂

The champion

Scripted lol Normally if you see that bouncer for real life you go first run

@NancyIsime678 This same portable wey wan faint for this ring?

We mat

Chaiii 🥹 na colu I pity pass

Lol hes beating him now sha

Watin dem go do carterefe today ehh
