Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You don see cloud inside room before??😂💨...See settings na😂😂💔
174,361 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 45

If you dey this settings, you are naturally smoking.

aswr bro 😂

That muyeez sef dey try

he dey high lowkey😂

@Philiplfc1 Lowkey keh…highkey 😂

@Philiplfc1 😂

Me and my guys don run am 2023.. hotel come complain say smoke full passage. As we open door dem shout Jesus Christ 😂😂

no smoking for the hotel lobby 😂

You fit high inside there😂

muyeez don high lowkey

Airtight. Both who kpo and who no kpo go high

😂

Camera blur e say cloud 😹😭

u think say na dat vivo wey dem dey use video zimo be dis?😂

See d kind settings then involve muyeez

@weirdweirdo273 wetin con happen

Bnxn dey smoke too?

better cigar smoker😂

Ahh

Sha no kill muyeez

Mumu na u neva see settings before

lol, see small boy of yesterday

This guy Ehn 🫶🩷

“Hey look I’ve never been to a house party with stoners before “

Cloudy room no mean oga make the song sha make sense

Loseyi Professor 🔥

On a cloudy settings,ago maff sef dey there😂

I don watch like 300 time How I fit find myself for this kind settings 😔😞

😀💯

This one small

Very tight settings

No rizla wan kill muyeez

God Abeg make BNXN Dey SWAGU

Even if u no smoke you go high 😂💔

This settings no new to men na lol

keep quiet

Loseyi 🫡

Mumu setting of rifraffs

Setting e de no be lie 🙂↔️

Tight one

If you get ulcer no go near this ones oh , They barely eat anything .

NSNV FOR LIFE 12:07

Muyeez no get parent?

Everywhere white 😂😂if you newly start to Dey kpo and u Dey this setting u go wan die

the studio is about to be cooked
