Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na very tight settings be this. 😂😂😂
642,083 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Watin he tiff nau 😂😂😂😂😂

Naim out himself there in the name of playing tricks

God abeg no allow me use my hand put myself for problem..😭😭

How he take find himself for this kind mess?

@ChuksEricE 😂 baba done put himself for wahala

E no believe wetin hin eyes see 😂😂😂

Body don tell am

Very very Tiet one

Omo, E no get weytin money no go put you into.

No be small

Enough I said!! Off with the racket!!

😂😂😂 airflow restricted

😂😂

At that point him even care about the money wey dey ground him just wan survive the tight situation 😁

Bruuh what

Help me catch that dj 😂😂

The music sef off me 😂

How the guy take reach here

He want perform magic

Body go tell am😂😂

🤣🤣 who invented that style

NEW SOUTH AFRICAN TENNIS CHAMPION, WILL NOT BE IN U.S. OPEN!

Tt

Poor man pikin dey see things 😭

E wan go do pass himself because of funds wey e see for floor

😂the kind fear wey go dey baba mind ehhn 😹

omo

😂

He won’t try it again

😂

This is not funny at all

Na small just small to cross over to the other side of life Journey of no return

@omoiyaakeem Ah God Abeg o

😂😂😂😂

Wetin e do

What’s happening here

Tight indeed

Wetin be this

Very tight setting
Benzer Videolar
Sensitive content
This is very tight settings The buyer is a confirmed street OG That soup and proteins he collected separately can last for 3 days 😂😂
Big Uncle
1,395,849 görüntüleme • 1 ay önce
