Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na you Sign Asake for here abi??
Комментарии: 12

hope⁷1 год назад
i love this version omg

Vivie Baby🦋❤️1 год назад
Same😩

sureboy 🪖1 год назад
Him too stupid

Vivie Baby🦋❤️1 год назад
People wey no no anything😂

公式:ちぃたん☆名古屋1 год назад
Would you like to join Chiitan in the Avengers?

Muiz1 год назад
Na you come write the second verse Abi 😌

Vivie Baby🦋❤️1 год назад
Na people like ona dey talk say na wizkid get Mms.

TEEY🍷1 год назад
if you don finish, go comot the other two names comot for the songwriters

Vivie Baby🦋❤️1 год назад
Thats olamide and spinal names there, now tell me why would i remove it??? If u cant comprehend, u should have just scroll and pass jejely

New Man1 год назад
Just like Organise too. It was recorded before Asake joined the label. He had the materials, he just needed an opportunity to shine.

PELUMI 🪖1 год назад
No mind the werey

Vivie Baby🦋❤️1 год назад
Nothing dem sabi
Похожие видео
0:45
Sensitive content
You think say na cucumber Abi Dey play 😂
naughtyboi 👅
17,870 просмотров • 2 лет назад
