正在加载视频...

视频加载失败

Nah Wetin kill Fireboy career be this😭😂

261,530 次观看 • 20 天前 •via X (Twitter)

71 条评论

EL RIDWAANIY 的头像
EL RIDWAANIY20 天前

Nothing will happen to his career because he is very talented u will see he will restrategize

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Okay😂

enigma 的头像
enigma20 天前

All this rema followers just dense.

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Yes fr

Rem☢🕸 的头像
Rem☢🕸19 天前

@imoru9 Werey sowipe fr 😭😭😂

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

@imoru9 Ehn nah😂😂

JONNSON®️ 的头像
JONNSON®️20 天前

Wetin go come kill rema career with una kelebu virus wey una dey sing up and down ogbeni shift this one is the face of afrobeat take it or leave it !!!

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Rema I done with this music thing😂

JONNSON®️ 的头像
JONNSON®️20 天前

You just know ni ?

E3 的头像
E320 天前

Asake>>>>

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Sure

Olamilekan Loverance 的头像
Olamilekan Loverance20 天前

Who tell u that fireboy career don die? Dey play. Man is doing good in his own way too so stop capping rvbbish. I doubt if u sef get any career than to be waiting for Elon money. Issapity 😂

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Okay😂

Tukay 的头像
Tukay20 天前

See as Hin sound like wizkid as Hin talk “yeah yeah”😂😂

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Ok

SEGUN♨️ 的头像
SEGUN♨️20 天前

Wetin concern fireboy for there now 😒

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂

BAXXY 的头像
BAXXY20 天前

Ur type of person nah for x u go die no go find hard work

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

@debaxxy Ok

peter prace 的头像
peter prace20 天前

What about your own career

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Fine fine

peter prace 的头像
peter prace20 天前

Ok

7star✨️ 的头像
7star✨️20 天前

Calm down deceived rema na once he go put himself for big 4 na so e career Sara 😂😂😂

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂😂

Po Lo 的头像
Po Lo20 天前

Check out this music

Saliu Aminu 的头像
Saliu Aminu20 天前

Rema can never become Asake anyway with all those nursery rhymes

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

😂

Kelly$lim 的头像
Kelly$lim20 天前

Miss am keh 😭😂😂

Star511 的头像
Star51120 天前

Person like you will never understand life and death..

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Ok

Kesh 💲🪖 的头像
Kesh 💲🪖20 天前

That one don turn old taker nah

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

I swear🫤

Kelly$lim 的头像
Kelly$lim20 天前

Fireboy fell off real bad

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂

Ayo 的头像
Ayo19 天前

Fireboy’s career is dead as how? Or you dey whine? Asake is even his guy, na you wey none of them sabi dey talk nonsese No go find food chop

bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖 的头像
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖20 天前

I swear

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂

Uncle Kamara 的头像
Uncle Kamara20 天前

I too love Asake abeg 😫❤️

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

I swear😂

Wins Forever 的头像
Wins Forever20 天前

Nah just bad luck Unah Dey always the wish artists, buttered soul like you

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

lol

23kbl 🚶🏿‍♂️ 的头像
23kbl 🚶🏿‍♂️20 天前

Your nor su*k breast when you small

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Yes😂

OLUWATIMMIE✌️💯🇳🇬💥 的头像
OLUWATIMMIE✌️💯🇳🇬💥20 天前

Na you know who go first who blow, ònisọkusọ........skibi talk am

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂😂😭

Cryptwister 的头像
Cryptwister20 天前

Lol asake is not falling off anytime soon bro is talented and loved

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

Sure

Dammy 🪖📿 的头像
Dammy 🪖📿20 天前

As how na ?

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

E get talent But no good fans

Dammy 🪖📿 的头像
Dammy 🪖📿20 天前

Yes some of his fans are retard Buh fireboy too sabi o

𝕁𝕖𝕤𝕤𝕖 𝕟𝕠𝕥 𝕁𝕒𝕘𝕫 的头像
𝕁𝕖𝕤𝕤𝕖 𝕟𝕠𝕥 𝕁𝕒𝕘𝕫20 天前

Asake no be fireboy

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Sure

gamzyfeel baby 的头像
gamzyfeel baby20 天前

@Omah_dave This song would last forever 🤙

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

@Omah_dave Yes

🤍💫 OMO BABA ALADIO 🥰👪 的头像
🤍💫 OMO BABA ALADIO 🥰👪20 天前

Giran 🪖

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

🪖❤️

lee 的头像
lee20 天前

So man down fall is ur happiness brr. Get a life

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

Nope

Ay vibe² 的头像
Ay vibe²20 天前

Dat one don go 😂🙆🏻‍♂️

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

😂😂

Nanzy mill__ 的头像
Nanzy mill__19 天前

I think this guy need drug 😆

Kabiyèsí Eleniyan 🩺 的头像
Kabiyèsí Eleniyan 🩺20 天前

B like you no sabi who u Dey watch so

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

lol

Adebayo Samson oluwasegun 的头像
Adebayo Samson oluwasegun20 天前

Cry more 😂

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Okay

OMOH.DEFI(❖,❖) 的头像
OMOH.DEFI(❖,❖)20 天前

he said it all

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Fr

OYAH NAH 🇨🇦 的头像
OYAH NAH 🇨🇦20 天前

See your head self

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇20 天前

Like

Jummyk💜 的头像
Jummyk💜20 天前

Must you insert fireboy

Honest Raver 🦇 的头像
Honest Raver 🦇19 天前

Yes