Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nahhh wtfff is going on
56,504 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 23

As you dey check to see if hope dey, they add another goal😂

Newcastle finish us😭🤣

Newcastle cut 6m 🤦♂️

Omo 😭 that exact moment when u check Newcastle omo 😭💔

Awish I play this game I de always change-1 to 2.5 goals omo

Omo am so sorry bro

make a de ensure presence wii you

Obara Jesus eww

Omoh💔💔

Next time pick GG and ov2.5 or GG and ov3.5

Newcastle na that weapon fashioned against you 😂😂😂

Newcastle is going on my brother

As u check tracker you see goal, your mind for de that period ehn Newcastle jonze men brr Sorry bro

Una dey punt oo wtf

This is funny🤣🤣

New castle of all teams oooo, see the number of greens.

Omo new castle wtf 6m

Newcastle's match was definitely going to rain goals I would never pick newcastle to win or draw. They literally sold all their best players in the summer so they're basically finished at the moment

As you dey check am dem add anoda one... You sure say no be you be Newcastle problem?

Odds is 3 odds huh

Fuck Newcastle

Newcastle Kaiiiii

Jesus

