Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Naija Confra gained access to an Aye group and discovered a plot by some Aye cultists to incite violence in Anambra state following the burial of their former leader, Beto. Despite efforts to promote peace, these individuals persist in causing trouble. We urge Vikings members to stay peaceful and... show more
33,566 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Aye 🗣 Anambra zone ? Na your papa voice record you dey post so .

This is Viking person talking. When an axe man talk the term 00hrs is something they don’t say like that

Since you gained access,why not keep staying mute,reach out to police on the plans of this group so they would be rounded up and arrested . Naija Confra,una no get this one right ooo

Anything Anambra na Vikings so bst beware cos if Una jump again for that zone una go feel am

This one’s no be men o @naijaconfra Na Viki de talk. Men nor get group! Men nor de align like this

See rubbish way you and your fellow RBC go record dey post . Zero reasoning. Na to report this your m@dness page .

u sef de find trouble 🤣🤣😂what do u mean by u gained access to Thier group 🤣😂🤣🤣

The second guy no fit spell lordy very well self lol 😂😅🤣🤣🤣, please make Una no come ooo we like as our east dey save

Una fake don too much

Impersonators,those are not SM LoL.😂😂
