Loading video...
Video Failed to Load
Naira marley king of boys ๐
21 Comments

Bro sha pray make u no jam agbako wey go scatter your life Mohbad really fuck this guy career

Bad guy ๐๐ฅ๐ฅโค๏ธ

Baba Ibeji

Oloko nla

Marley owns the street ooo E pay me say Watin happen affect am

I miss nairaโs prime

Abeg who know the song tittle that was played for Naria entrance

Naira is just like 2Pac to me

Marley na living legend

Oooosheh lamba wa lowo NM ๐ฅ๐ฅ๐บ๐ผ

Naira get motion gan ๐ฅ

Naira don high for here the stage big for him eyes see the way e bounce enter ๐

First time seeing wiz 2022. Joy wan finish me๐

Biggest ๐ฆ โค๏ธ๐๐๐

Ibajojo

Naira leg work so sweet ๐๐ญ

What year is this show

Imagine make wiz dey hype u ๐ฉ๐ฉnaira is coming back stronger

Naira too good

@grok whatโs the title of the first song

โค๏ธ๐ฆ ๐ฆ ๐ฆ
