Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨 NAKUPENDA - DAVIDO | LIVE @ AFROPLUS FEST 🔥🏟️
27 Yorum

Oya naa ! Thank God Big Wiz go perform money constant on Sunday!! Una go respect money constant by force

Lol this song can never do that magic MONEY CONSTANT is doing.. lol at the crowd dry.. MONEY CONSTANT is fucking bigger

See song wey dem Dey use compare Money constant

Gbedu is seriously UNKNOWN

He no get another song apart from this one 😏

Na only the chorus the fans sabi? Nawa o 💔

His style ✅ His Energy ✅ His vibes ✅ OBO's concerts are always the best gift anyone can give themselves !!

Nah only that nakupenda part people sabi for this song

Omo can spesh and @ECoolOfficial allow @davido perform?? Na baddest voice Dem wan hear no be hype men .... Y'all messing up with the sound, your voice no dey the original song, allow who fans wan hear sing abeg.

Who even dey perform self doing everything for it to bang

Hypeman and Dj no let artist sing him song. Na wa 😂😂

@Beejay_0822 😂😂😂😂

Mumu, when them deduct davido streams because of streaming farms you no post am oo😂 I know Wetin Una dey do.

Noise everywhere 😂

Just shouting

Wetin be this ?

Werey go sit down back catch him breath

😂😂😭

This OBO just dey shout no vibes at all boring performance e just dey shout

Smash hit

Proper hit 🔥🔥🔥

Trash 🗑️

001 🔥

All I can say is OH MY GODDDDDDDDD🔥⭐️

Shoday kee the chorus

🔥

One love 💕 to Davido



