Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ndu Baby and Dangote 🤣
86,411 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Update I want use this December ndu baby done cast am 🤣😏😏😏😏😏

Accra no be akara ooo😂😂😂

E say nah down go tey ! E no call DANGOTE oh! Listen properly 🤣🤣🤣

Benin TikToks boys go cast am

Ndu baby sure plug

Dangote no well keh ? Lmao 🤣

I know say the guy na mumu when him change him pikin name from Ugochukwu to Okeke.

You know udu baby, Oya na work with am make u confirm am😂😂😂😂

🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭

U use erigga slang for there oo 😏

This pornstar don enter skit

This boy😂😂

Ndu Baby, I beg you for post part 2 oo. I for know when Dangote go recover 😂😂😂

Dis money wey u collect mazi No go end here

🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣

Lol

😂😂🤣🤣🤣

😆 🤣

Lines dey convulse🔥😆😆😆

Wahala 😄

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Accra nor b akara

Lolz 😂😆 please part 2 please

😩😩😩

Ndu baby where have you been 😁😁😁😁😃

Abeg post the Part 2 I know say that money no go for free

Ndụ baby with the update 😂😂

This babe looks very familiar

😂😂😂😂

