Loading video...
Video Failed to Load
never skip a low quality video 😂
33 Comments

Person start prayer with (I THANK YOU FOR THIS WONDERFUL OPPORTUNITY) and una still allow her continue 😂

She kpai 4 bird with one stone 😂

Dem go regret say Dem allow her pray

A typical lastborn behavior, them too do😂😂

That thank you for what, is it for me?... This one is the second Alexa 🤣🤣

This family morning prayer don scatter the family be dat oh😂😂

Whoever skips a lot quality video is joking

she just use style dey confess 😂😭

Always goated 🥶🥶

Na wa o 😂 Daddy think say her no go collect

Brother ema after prayers

e sure me na she quite pass for the house😂

Just one prayer & she scattered the whole family? What is wrong with her ffs?

Which kain prayer be this one 😅

No bi Lobistar be this?

Thank you for Wetin 😂

Just one opportunity 😭😭

If you skip na you snooze

Low quality video are the best gan 😀

The best way to serve everyone right 🤣 Nobody is holy in that house except the girl who is praying and she might have some top secret too. 🤣

Thank you for what??!!!😂

@k_phylament

🤣🤣 everyone is included in this prayer.

This one don ruin the house 😂😂

Never ever 😂

Make she no thank God again? 🤣🤣🤣

Dem no Dey dis *po!ntt

Wetin be this 😂😂

@xviddownload please download

@Paul_ioz It's always the low quality ones 😂

Omo the entire house will be on factory reset

Na casting be this no be prayer 😂

The geh geh input is goated 😆 🤣 😂
