Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Never skip a low quality video 😂
182,566 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
48 Yorum

No disturb my sleep with your cry ooo

Real matter 😂

The way she takes advise herself drop the phone climb bed go cuddle am na burst my head 🤣😂

I say ehh 😂

Cry for there. No worry my sleep

Real 😂

The guy cry from sleep still cry go back 😭😭😭 head heavy

Real

Werey carry onion for night 😂 body go tell you now

I say ehh 😂

this couples dey kee me for tiktok 🤣🤣🤣

I say ehh 😂

fb boss 🙏🏾🙏🏾

Just dey lobby cry your thing 😄

Real 😂

And what is she really looking for?

Watin she nor put there 😂

When I catch my wife with my phone na wetin I go talk be this

Real matter 😂

First time i watched this video, few months ago, it was very clear, sharp and extremely funny, shey una dey edit am to low quality to make it funnier abi how ?

I'll skip this one Do your worst

🌚

Him don warn her in advance

Aswear 😂

lol so she sef reason ham she comply go sleep go cuddle lol

I get early morning walka abeg 😂

I say ehh 😂

Lol aunty later cuddle ni o 😂😂😂

Sharp sharp mama cuddle him property back. 😄😄😄

my belle dn scatter with laugh 😂 😂

Seen this video in HD.... Clear HD. Now I understand that these videos are made to look like low quality on purpose so accounts can have impressions. Got it. Noted.

😂😂😂

Lol he can't talk again

😂😂

I like as the guy dey skip 😂😂

Lol😂😂😂

😂😂😂😂

😂😂

Me wey wan use his phone do transfer 🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂 she even holam for bed

Na every time you deh say ehh

😂😂😂😂😂😂

😂😂

😂😂😂

😂🤣🤣🤣😂

no disturb my sleep[ please 😂😂

Werey say I ge early morning waka to waka 😂

U no get money for rent u dey cheat lol 😂 Useless man
