Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
never skip a low quality video ๐
33 Kommentare

Person start prayer with (I THANK YOU FOR THIS WONDERFUL OPPORTUNITY) and una still allow her continue ๐

She kpai 4 bird with one stone ๐

Dem go regret say Dem allow her pray

A typical lastborn behavior, them too do๐๐

That thank you for what, is it for me?... This one is the second Alexa ๐คฃ๐คฃ

This family morning prayer don scatter the family be dat oh๐๐

Whoever skips a lot quality video is joking

she just use style dey confess ๐๐ญ

Always goated ๐ฅถ๐ฅถ

Na wa o ๐ Daddy think say her no go collect

Brother ema after prayers

e sure me na she quite pass for the house๐

Just one prayer & she scattered the whole family? What is wrong with her ffs?

Which kain prayer be this one ๐

No bi Lobistar be this?

Thank you for Wetin ๐

Just one opportunity ๐ญ๐ญ

If you skip na you snooze

Low quality video are the best gan ๐

The best way to serve everyone right ๐คฃ Nobody is holy in that house except the girl who is praying and she might have some top secret too. ๐คฃ

Thank you for what??!!!๐

@k_phylament

๐คฃ๐คฃ everyone is included in this prayer.

This one don ruin the house ๐๐

Never ever ๐

Make she no thank God again? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dem no Dey dis *po!ntt

Wetin be this ๐๐

@xviddownload please download

@Paul_ioz It's always the low quality ones ๐

Omo the entire house will be on factory reset

Na casting be this no be prayer ๐

The geh geh input is goated ๐ ๐คฃ ๐
