正在加载视频...
视频加载失败
Never skip a low quality video 🤣🤣
206,489 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
71 条评论

Lol. Na just content sha. Cause most Nigerian women no get this kain patience.😂😂😂

Real Nigeria woman go kpaaai una before the lady talk sha

You get!🤝

Yes oo

@takyi08 Low quality videos dey always go well

@takyi08 I tell you bro

herh dem save am😂😂😂

Yes oo🤣🤣🤣

Thank God she is not a stammer. Otherwise somebody for don land for hospital.

🤣🤣🤣 i don’t want to imagine oo. That’s serious

His soul left his body already 😂

I tell you 🤣🤣🤣🤣

That joy no get joy

@Abdulrahman878y Joy is fired 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nah him still get the later catch up with the scope ni..

Yes oo my broda 🤣🤣🤣

Na God save this one oo 🤣🤣

@iam_ailes 🤣🤣🤣if no be God like he kpa!

Joy want to kill Oga 🤣🤣🤣

Joy no get joy🤣🤣🤣

Let’s follow each other

I believe she has kept that mortar for a long time now while waiting for this kind of day to come😹😂

I think🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂

🤣🤣🤣

🤣😂🤣😂

🤣🤣🤣

Oga na belle I get 😭😂😂

Haha belle for whoooo

lol 😂

Why are married men always scared of their wives?? Or it’s just social media skits?

@originel_ Hahaa I’m not married so i can’t relate

Dem no born any woman well to carry pestle for me because I give woman belle

Haha. You go meet that woman

@pullo619_1 Meet which woman? Some of us were birthed with follow-come madness 🤓

@Abrantielove E no know

For whoooooo

Talk faaast

Talk fast, talk fassstttt🤣🤣🤣🤣

For whoooooo🤣🤣🤣

Joy na OG, she don code sey wife dey background 😂

Yes oo bro. Joy is very smart

😰😥

Wahala oooo🤣🤣🤣

Joy wan turn your own joy to sorrow 🤣😅

Yes oo🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂him mind for dey

Don’t put me in trouble joy!😂

Joy is bringing sadness 🤣🤣🤣

😂 😭😭

@s3wonie_ 🤣🤣

😂😂

🤣🤣

For whoooo? 😂

She no dey talk fast oo🤣🤣🤣

@xdownloaderbot download this

Problem

Big problem

Fired direct😂😂😂

Joy is fired bro🤣🤣🤣

Lol 😆 🤣 😂 😹 😆

🤣🤣🤣🤣

I Don follow you already ooo Follow me fast🤣

Okay boss🤣

You're married to a wild animal

Joy wan unlive her boss 😂😂

Yes oo🤣🤣🤣

Problem adigo 🤣

Talk faaaast

😂😂😂💔💔💔

🤣🤣🤣
