Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Never skip low quality video 🤣🤣
43,135 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Love the confidence and dancing, nothing concern her with iphone

Watching 40 times now

those people can make you laugh away your sorrow

E kon be like say she get nyash abi na my eye?

And she didn’t off beat 😂

Who else was waiting for her to fall?

Omk see South African woman 😂😂

Wat is this 😂😂😂😂 I wish i no Dey shame

No be small tin oh 😂

At all 💔😂😂

Big stepper

🤣🤣🤣

God abeg, Wetin be this

Omoo who can find her for me

She get step past poco Lee

🤔

Omoh see steps ooo

What exactly is funny in this? Is OP retarded?

Lol but she try sha

Happiness is free do whatever makes you happy

Did I miss any part of the video

This video will be very useful when arsenal lose in Budapest

😂

E be like Harmattan don already start that side or Abi cream no Dey house 😭

I was hoping something tragic was going to happen 😂 😆 😝

Thats my sister , how did you get the video

Funniest part be say, she get thousands of followers and likes on TIKTOK just for this

They’re legendary

Skillful
