Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NEW AGE MECHANIC 😂
279,275 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

New meme 😂😂

This part dey muzz me 😂🔥

The guy after seeing the bill…😂😂😂😂😂

How much dey the bill wey make am faint abeg 😂

This were he knew he fucked up 😂😂

This made me to remember the day i drove my car to Pirelli office at Wuse 2, for wheel balancing and alignment. Na God say make i ask first say how much? When i heard 25k, i said let me go and tell the car owner first.

This is the best mix of advert and comedy I’ve seen. Most content creators do not know how to mix an ad into their contents. Sometimes they stop the content outright to talk about the ad before going on with the content. But right here is a perfect blend and mix. Top work

Everywhere BLUR-DY 😂

You go carboncare for vi. Your body go Dey. Car detailing na like 100k 😂

I dash you the car 😂

U dash am the car 😂😭

You no go like run new age transfer again??

You no go dash dem the car keh😂😂 you go still dey owe dem sef

Turnbulation gat me laughing hard😂😂😂😂

😂 oguns no well aswear. Why did send him back like that???if this man should wake up ehnn he will never go close to that side again 😂

Omoh !😂😂

Bill go pass wetin dem use buy car ooo

Na me wan drink oil no be my car? 😭😭😭

Mechanic wey dey dash client 100 dollars na Royalty

😂😂😂 I know say he go dash you the car 😂 na only paint remain make you change the car

Bro this new age series hitting asf 😂

Baba was like what’ve done!😂😂

Bill go be like 5 million 😂

@iam_djsaff Just carry your car go your local mechanic 😂

How much he buy car,how much una wan repair am😭😭

Did I just hear you say Malaria ? 🤣

"where luxury meets..." Was your queue to roll that Toyota Corolla out of there

I asked and you delivered my Goat 😂🙏 now do New Age Teachers

The bill don dey expensive pass the car itself😂😂

I miss this PA😂

them go too whine you

😂😂😂
