Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NEW AGE PARENTS
555,771 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

If you stand outside a school in Lekki and shout ‘Jaden,’ more than 45 children will come outside.

This place wan kee me😭😂

The guys just have to be the school teacher, e dey always get the role 😂 What's his name?

Daddy play your body nah meat pie Gilmore you they craz😂😂

@swot_saz GRWM=Gureme 😭😭😭😭

😂👏🏿❤️

Girlmore suppose don buy private jet with this new age content😂

You no well😂

Na them be this 😂

Like father like son😭😭😭 both of una don mad

Omo this guy too short guy 😭

ifatizzzzzzzzzzy. 😂😂😂😂😂😂

this part too wound me😭😹😹

😂😂😂

@clownkingstone Before pikin reach school lunch time don reach 🤣🤣

Today is your sons first day but the proprietor said “your sons report card has been bad “😂😂😂😂😂

Aswear Gilmore dey craze 😂😭.. wtf is this 😭😭

Stray bullet still use style meet B Lord

I don talk am countless times make una leave this content thing for Gilmore 😂 Baba dey do am effortlessly

Mona come oo, Juventus don spoil my life

You guys made a mistake tho The man claimed to be class teacher at first Then you later referred him as the principal And also the streaming phone was blank

The scary thing is that this what has become of this our generation. Saw one new age mother install a 360 full frontal wig on her 1/yo kid. Its scary.

“Daddy play your body na meatpie”

Why's no one talking about the babe figure 😩

GU-RE-ME.. you say????

First day in school He comes late everyday???😏

Gilmore 😂

Na that 42Dugg and Lil Baby song muzz me.😅

If na back in the days when teacher gats call out name to take attendance, those weh Dey answer ‘Jayden’ fit Dey 30 for class 😂

“pay for advert” 😂🥴 too real

Pikin dey call hin papa Slime 😭😭😭
