Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

New face same Big omah 😂🔥

119,011 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Winner Wonder
Winner Wonder1 месяц назад

U too innocent for ur mumuness 😂

Фото профиля SON of GOD.
SON of GOD.1 месяц назад

New Face, old Spirit 😁 Big Oma convince him to bring back Old Face naw.

Фото профиля Lord Chuchu
Lord Chuchu1 месяц назад

Abeg use your filter 😂… no mind Big Omah

Фото профиля Retweet guyman
Retweet guyman1 месяц назад

You need to start developing other characters ASAP. people will eventually get tired

Фото профиля MADAFAKA
MADAFAKA1 месяц назад

Na this fine guy dey talk all this crazy shit all along 😂

Фото профиля Uche is a girl 🇻🇦
Uche is a girl 🇻🇦1 месяц назад

Bro I don't know this filter! This can't be what you look like💔

Фото профиля Hanzo Hasashi
Hanzo Hasashi1 месяц назад

You are just trying to be famous. Apart from that the other face fits better to me.

Фото профиля 69💯
69💯1 месяц назад

You comot your face filter come leave the neck filter?

Фото профиля 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️1 месяц назад

I be electrician oo bring the babe come i go bring light into her life 😂💔

Фото профиля Talibans 🇦🇷
Talibans 🇦🇷1 месяц назад

Bro nah old face I prefer.... abeeg....

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy1 месяц назад

My guy we'll well.

Фото профиля gingerX
gingerX1 месяц назад

You don find me com X ....I think say I leave you for tiktok 😭😂

Фото профиля Joe Ngbede
Joe Ngbede1 месяц назад

So this your neck no be part of the filter

Фото профиля Abidemi
Abidemi1 месяц назад

I like your old face, bro that face alone they make laugh, love your content 😎👍

Фото профиля i am ossai💙❤
i am ossai💙❤1 месяц назад

Baba go back that filter

Фото профиля Jsgreene
Jsgreene1 месяц назад

You fit eat garri yellow with ogbono without small small kpomo and periwinkle?

Фото профиля Slendher🇬🇧🇳🇬
Slendher🇬🇧🇳🇬1 месяц назад

Put that face back joor

Фото профиля A D E D A M O L A 👑
A D E D A M O L A 👑1 месяц назад

This guy no go finish me with laugh

Фото профиля Jerry Uffot
Jerry Uffot1 месяц назад

Big Omah don too suffer from your hand 😂😂😂

Фото профиля JerryToby
JerryToby1 месяц назад

Bring back the old face😭😂

Фото профиля Nke emelu juu oyi
Nke emelu juu oyi1 месяц назад

I prefer the old face

Фото профиля imtiyazJR
imtiyazJR1 месяц назад

Na old face better why u day show yr real face.. the old face is funny joor

Фото профиля Sir Urch
Sir Urch1 месяц назад

So na this boy be this?😅

Фото профиля Z@MON!
Z@MON!1 месяц назад

We don't need this face oooooooooooo💔😞😞😞

Фото профиля Kelvin Eddie
Kelvin Eddie1 месяц назад

So this is actually his voice???😂😂😂

Фото профиля Panac News
Panac News1 месяц назад

Omo, if I wan come do small thing for your head, make your father and kingsmen dey careful o💯👌🙂‍↔️🤣

Фото профиля Wages Of Sin
Wages Of Sin1 месяц назад

Guy! I screamed! You good die 🤣🤣🤣

Фото профиля OLUBADE.
OLUBADE.1 месяц назад

😂😂😂😂

Фото профиля ChikezieMartyn 💀
ChikezieMartyn 💀1 месяц назад

New face same spirit 😂🤣

Фото профиля Kris🚀 🦁
Kris🚀 🦁1 месяц назад

Bro, bring back the signature face that compliments the joke please.

Фото профиля Shokolo
Shokolo1 месяц назад

you this boy👀of the gods day find you o which one b say you no want go d evil forest 😭😂

Фото профиля DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FC1 месяц назад

Guy use ur old face 🤦🏼

Фото профиля PAUL DESTINY
PAUL DESTINY1 месяц назад

We need your old face oo. This one be like another person. 😂🤣😂

Фото профиля Iman🇳🇬🇰🇷
Iman🇳🇬🇰🇷1 месяц назад

Broo use ur normal filter jare 😂

Похожие видео