Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

New face same Big omah ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

119,011 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Winner Wonder
Winner Wondervor 1 Monat

U too innocent for ur mumuness ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SON of GOD.
SON of GOD.vor 1 Monat

New Face, old Spirit ๐Ÿ˜ Big Oma convince him to bring back Old Face naw.

Profilbild von Lord Chuchu
Lord Chuchuvor 1 Monat

Abeg use your filter ๐Ÿ˜‚โ€ฆ no mind Big Omah

Profilbild von Retweet guyman
Retweet guymanvor 1 Monat

You need to start developing other characters ASAP. people will eventually get tired

Profilbild von MADAFAKA
MADAFAKAvor 1 Monat

Na this fine guy dey talk all this crazy shit all along ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Uche is a girl ๐Ÿ‡ป๐Ÿ‡ฆ
Uche is a girl ๐Ÿ‡ป๐Ÿ‡ฆvor 1 Monat

Bro I don't know this filter! This can't be what you look like๐Ÿ’”

Profilbild von Hanzo Hasashi
Hanzo Hasashivor 1 Monat

You are just trying to be famous. Apart from that the other face fits better to me.

Profilbild von 69๐Ÿ’ฏ
69๐Ÿ’ฏvor 1 Monat

You comot your face filter come leave the neck filter?

Profilbild von ๐”ป๐•ฃ๐•–๐•จ๐•ก๐• ๐•ก๐•จ๐•ฃ๐•๐•• ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿปโ€โ„๏ธ
๐”ป๐•ฃ๐•–๐•จ๐•ก๐• ๐•ก๐•จ๐•ฃ๐•๐•• ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿปโ€โ„๏ธvor 1 Monat

I be electrician oo bring the babe come i go bring light into her life ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Talibans ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
Talibans ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 1 Monat

Bro nah old face I prefer.... abeeg....

Profilbild von Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuyvor 1 Monat

My guy we'll well.

Profilbild von gingerX
gingerXvor 1 Monat

You don find me com X ....I think say I leave you for tiktok ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joe Ngbede
Joe Ngbedevor 1 Monat

So this your neck no be part of the filter

Profilbild von Abidemi
Abidemivor 1 Monat

I like your old face, bro that face alone they make laugh, love your content ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ‘

Profilbild von i am ossai๐Ÿ’™โค
i am ossai๐Ÿ’™โคvor 1 Monat

Baba go back that filter

Profilbild von Jsgreene
Jsgreenevor 1 Monat

You fit eat garri yellow with ogbono without small small kpomo and periwinkle?

Profilbild von Slendher๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Slendher๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

Put that face back joor

Profilbild von A D E D A M O L A ๐Ÿ‘‘
A D E D A M O L A ๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

This guy no go finish me with laugh

Profilbild von Jerry Uffot
Jerry Uffotvor 1 Monat

Big Omah don too suffer from your hand ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von JerryToby
JerryTobyvor 1 Monat

Bring back the old face๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nke emelu juu oyi
Nke emelu juu oyivor 1 Monat

I prefer the old face

Profilbild von imtiyazJR
imtiyazJRvor 1 Monat

Na old face better why u day show yr real face.. the old face is funny joor

Profilbild von Sir Urch
Sir Urchvor 1 Monat

So na this boy be this?๐Ÿ˜…

Profilbild von Z@MON!
Z@MON!vor 1 Monat

We don't need this face oooooooooooo๐Ÿ’”๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ž

Profilbild von Kelvin Eddie
Kelvin Eddievor 1 Monat

So this is actually his voice???๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Panac News
Panac Newsvor 1 Monat

Omo, if I wan come do small thing for your head, make your father and kingsmen dey careful o๐Ÿ’ฏ๐Ÿ‘Œ๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ๐Ÿคฃ

Profilbild von Wages Of Sin
Wages Of Sinvor 1 Monat

Guy! I screamed! You good die ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von OLUBADE.
OLUBADE.vor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ChikezieMartyn ๐Ÿ’€
ChikezieMartyn ๐Ÿ’€vor 1 Monat

New face same spirit ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Kris๐Ÿš€ ๐Ÿฆ
Kris๐Ÿš€ ๐Ÿฆvor 1 Monat

Bro, bring back the signature face that compliments the joke please.

Profilbild von Shokolo
Shokolovor 1 Monat

you this boy๐Ÿ‘€of the gods day find you o which one b say you no want go d evil forest ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von DSfilmz(davsmartips)๐Ÿ‘‘๐Ÿ’™FC
DSfilmz(davsmartips)๐Ÿ‘‘๐Ÿ’™FCvor 1 Monat

Guy use ur old face ๐Ÿคฆ๐Ÿผ

Profilbild von PAUL DESTINY
PAUL DESTINYvor 1 Monat

We need your old face oo. This one be like another person. ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Iman๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฐ๐Ÿ‡ท
Iman๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฐ๐Ÿ‡ทvor 1 Monat

Broo use ur normal filter jare ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos