Loading video...
Video Failed to Load
New face same Big omah 😂🔥
115,364 views • 3 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

U too innocent for ur mumuness 😂

New Face, old Spirit 😁 Big Oma convince him to bring back Old Face naw.

Abeg use your filter 😂… no mind Big Omah

You need to start developing other characters ASAP. people will eventually get tired

Na this fine guy dey talk all this crazy shit all along 😂

Bro I don't know this filter! This can't be what you look like💔

You are just trying to be famous. Apart from that the other face fits better to me.

You comot your face filter come leave the neck filter?

I be electrician oo bring the babe come i go bring light into her life 😂💔

Bro nah old face I prefer.... abeeg....

My guy we'll well.

You don find me com X ....I think say I leave you for tiktok 😭😂

So this your neck no be part of the filter

I like your old face, bro that face alone they make laugh, love your content 😎👍

Baba go back that filter

You fit eat garri yellow with ogbono without small small kpomo and periwinkle?

Put that face back joor

This guy no go finish me with laugh

Big Omah don too suffer from your hand 😂😂😂

Bring back the old face😭😂

I prefer the old face

Na old face better why u day show yr real face.. the old face is funny joor

So na this boy be this?😅

We don't need this face oooooooooooo💔😞😞😞

So this is actually his voice???😂😂😂

Omo, if I wan come do small thing for your head, make your father and kingsmen dey careful o💯👌🙂↔️🤣

Guy! I screamed! You good die 🤣🤣🤣

😂😂😂😂

New face same spirit 😂🤣

Bro, bring back the signature face that compliments the joke please.

you this boy👀of the gods day find you o which one b say you no want go d evil forest 😭😂

Guy use ur old face 🤦🏼

We need your old face oo. This one be like another person. 😂🤣😂

Broo use ur normal filter jare 😂
