Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

New face same Big omah 😂🔥

115,364 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Winner Wonder
Winner Wonder3 дней назад

U too innocent for ur mumuness 😂

Фото профиля SON of GOD.
SON of GOD.3 дней назад

New Face, old Spirit 😁 Big Oma convince him to bring back Old Face naw.

Фото профиля Lord Chuchu
Lord Chuchu3 дней назад

Abeg use your filter 😂… no mind Big Omah

Фото профиля Retweet guyman
Retweet guyman3 дней назад

You need to start developing other characters ASAP. people will eventually get tired

Фото профиля MADAFAKA
MADAFAKA2 дней назад

Na this fine guy dey talk all this crazy shit all along 😂

Фото профиля Uche is a girl 🇻🇦
Uche is a girl 🇻🇦3 дней назад

Bro I don't know this filter! This can't be what you look like💔

Фото профиля Hanzo Hasashi
Hanzo Hasashi2 дней назад

You are just trying to be famous. Apart from that the other face fits better to me.

Фото профиля 69💯
69💯3 дней назад

You comot your face filter come leave the neck filter?

Фото профиля 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️3 дней назад

I be electrician oo bring the babe come i go bring light into her life 😂💔

Фото профиля Talibans 🇦🇷
Talibans 🇦🇷3 дней назад

Bro nah old face I prefer.... abeeg....

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy2 дней назад

My guy we'll well.

Фото профиля gingerX
gingerX2 дней назад

You don find me com X ....I think say I leave you for tiktok 😭😂

Фото профиля Joe Ngbede
Joe Ngbede3 дней назад

So this your neck no be part of the filter

Фото профиля Abidemi
Abidemi2 дней назад

I like your old face, bro that face alone they make laugh, love your content 😎👍

Фото профиля i am ossai💙❤
i am ossai💙❤3 дней назад

Baba go back that filter

Фото профиля Jsgreene
Jsgreene3 дней назад

You fit eat garri yellow with ogbono without small small kpomo and periwinkle?

Фото профиля Slendher🇬🇧🇳🇬
Slendher🇬🇧🇳🇬2 дней назад

Put that face back joor

Фото профиля A D E D A M O L A 👑
A D E D A M O L A 👑3 дней назад

This guy no go finish me with laugh

Фото профиля Jerry Uffot
Jerry Uffot3 дней назад

Big Omah don too suffer from your hand 😂😂😂

Фото профиля JerryToby
JerryToby3 дней назад

Bring back the old face😭😂

Фото профиля Nke emelu juu oyi
Nke emelu juu oyi3 дней назад

I prefer the old face

Фото профиля imtiyazJR
imtiyazJR3 дней назад

Na old face better why u day show yr real face.. the old face is funny joor

Фото профиля Sir Urch
Sir Urch3 дней назад

So na this boy be this?😅

Фото профиля Z@MON!
Z@MON!3 дней назад

We don't need this face oooooooooooo💔😞😞😞

Фото профиля Kelvin Eddie
Kelvin Eddie2 дней назад

So this is actually his voice???😂😂😂

Фото профиля Panac News
Panac News3 дней назад

Omo, if I wan come do small thing for your head, make your father and kingsmen dey careful o💯👌🙂‍↔️🤣

Фото профиля Wages Of Sin
Wages Of Sin3 дней назад

Guy! I screamed! You good die 🤣🤣🤣

Фото профиля OLUBADE.
OLUBADE.3 дней назад

😂😂😂😂

Фото профиля ChikezieMartyn 💀
ChikezieMartyn 💀3 дней назад

New face same spirit 😂🤣

Фото профиля Kris🚀 🦁
Kris🚀 🦁3 дней назад

Bro, bring back the signature face that compliments the joke please.

Фото профиля Shokolo
Shokolo2 дней назад

you this boy👀of the gods day find you o which one b say you no want go d evil forest 😭😂

Фото профиля DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FC2 дней назад

Guy use ur old face 🤦🏼

Фото профиля PAUL DESTINY
PAUL DESTINY3 дней назад

We need your old face oo. This one be like another person. 😂🤣😂

Фото профиля Iman🇳🇬🇰🇷
Iman🇳🇬🇰🇷2 дней назад

Broo use ur normal filter jare 😂

Похожие видео