Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
New Joy giver😂😂😂 Agba
48,282 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 57

The guy booting system na every 30 seconds 😂😂

E Dey reason

This one na old taker didirin 😂 He don go club for past

😂😂 he too sabi party song

I dey tell you brother 🤣

If anything do me make them hold this new guy 😭😭😂😂😂😂 I don laugh tire 😂😂😂

😂

He like Baddoo die 😂😂

Aswear

New signing too active joy giver 😂😂

Aswear, Lamidi self don Dey confuse

Won ni mo like shade oo 😂😂😂😂😂😂😂😂

If light off, before dat guy go reboot ehn😂😂

lol

Lamidi self Dey suprise he Dey wonder how this one take mad pass am 😹😹

Aswear… him be fra-dindinrin

Oloba Marley Please let this this new signing continue using his chain and shade Na Dindinrin way get swags 😄

E farabale ! 😂 I have to remove my earbuds and play aloud make people around no think say i don dey mad

Dis new signing like ybnl gan ooo

😂

Ajeh 😂😂

How this guy take know all these songs ….person wey complete self no fit

Him and barber shop na 5&6 😂

I swear 😅😅😅😅

E leyiii fe ya warey juuu lamidi lor😂

Baba werey

Wait na apala by Terry this warey dey sing😂😂

Werey don sleep for barber shop

😂😂

This one na die hard mafian oo

😂😂

😂😂🤣🤣😂😂🤣

😂😂😂

Efarabale 😂😂

Next rated artist 😂

Make una abeg now 😭😭😭😭

Lamidi eranu abacha

Baddo fan Aah Too bad

😁😂😂 4L

You based in the city of Ilorin!??

Yes bro

N!ce🙌🏾

He ticks with music

He sabi

The artists wey sing the songs he sang go dey cry ni😭😂

E too like baddoo 😂 😭

His own pass DJ mix up 😂😂

It’s always the ehnehn 😂

You don de make me like these guys content ,no way you will not laugh. This Agba nah premium joy giver.o ya werey gan and he get energy pass lamidi.

Make asake see this video fess

“E farabale” Brain on steroids

🤣🤣 rebooting

Fra+ 😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂

Why lamidi dey try interrupt the guy

Won ni mo like shade oo

This new guy na baba werey 🤣😂
