Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨NEW MR P SNIPPET🚨 “CHUKWU MEE” — OUT OCTOBER 1 Thoughts?? 💭👀
29 Kommentare

Snr bros belike you go forgive ur brother oo 😩😂

Make this guy no dey use AI nau… Kaaiiii🙆♂️🤦♂️🤦♂️ Atleast no use AI for production

Ai go suppose lead you to wahala with this your music mr p. 😭😹

If sh!t was a song this would best describe it.

😂😂😂😂😂😂😂😂 just return to your brother like prodigal son

Omo sounds so fake And God knows I love MR P ooo But this is Ai mehn He should use Ai only for mastering abi now Omo be liek the whole album na Ai oo

Nice, we are proud of him!

When it comes to singing, Portable is more talented than Mr. P, and God knows I'm not joking when I say this.

📌📌📌

Mr Peter please stop this torture enough is a enough abeg😭💔

Bro hasn’t left 2009.

This beans go soon turn chocolate o 😭

It's sounding good... Cool jam

Ai abeg oo

Ai dis Ai dat, pesin go sing una go de talk ai upanda. Una go cry tire.

Remember this 2026

Certified Hit 🔥🔥🔥🔥

Yeah yeah e tap

Ai don spoil this egbon Kai

The song feels so artificial, like it’s something done by AI

The Ai is showing clearly nawao,where ur singing talent dey go

Rest

The A.I keep getting obvious

What’s all this Ai things way this man deh do nah

Wetin dey do you na

Good music 🔥🔥🔥

Smh. AI don ruin this one legacy

Wow this is benger

Person wey say na only am get music certificate dey use Ai to generate lyrics and sounds. Very pathetic

