Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨MR P NEW SNIPPET Hows it Sounding?
366,847 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Just feature Boyspyce make both of Una destroy each other finish

This one think say we still dey 2010. Ogbeni na 2026 be this 😂

@IFLOifeanyi Make Peter Obi just use am as campaign song

@morristhadon The song for make sense for 2013

Old taker don dey us AI compose song

Make he rest, make e nor de stress himself

Bro this is not 2005. Gerrout!

This is 2026 bro

Okute? Is it by force to sing again?

Abi this one think say we still Dey 2010?

If wizkid follow this guy step en for Dey great but no pride and ego wan finish am

I don’t even think many of these artistes have become “washed” . More like what we like has changed because this would have been a hit song in say 2011

For where 😂 na dammy krane clarity of mind we dey chop like this 🔥 too sweet

Jude and rude boy right now after listening to the snippet

When you ready you go comot for 2014 omugo

Peteru

😭😭😭 God abeg wetin this wan dey sing

Dude should wrap it up o

@PeterPsquare just retire cos 2026 u still Dey sing about grace etc u wey don blow finish u need a new writer guy people who will brush ur sound u still Dey 2000 if e tire u u go meet us for 2026.

See the kind song this guy Dey sing in 2026. So all this while he has not been listening to Asake, Rema, Omah Lay and Darkoo. Wtf Is this na

Mk he retire begin promote upcoming lol

The auto tune too much like ajinamoto for hausa people food 😂

Pls let’s guys find good song writers nah

Omo 🤣

@global_lin29915 Bro what is this

He purposely use that Mr Psquare dey here, simple advice bro leave music and venture into business of music by signing and managing artists

This one think say we still dey 2008

Its good song , but out of age.

@davido come give your oga verse

I love the way this guy always praise GOD

All this old time Afro beat This kind sound is not good for this 2026 era?

How do I tell him to stfu it's 2026 abeg

This kind song for 2926?

This is a beautiful song ; good melody and catchy lyrics too. Legends don't stop making good music, fans just move on from their sound n dtz reality. D reason collaboration will always be a banger. Imagine a collab wit any of diz trending artists on dis song, it will BANG










