Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NEW MUSIC FROM CHAMPZ ⏳🔜
91,280 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

With he’s mum by he’s side, he’s going Burna boy on then n!ggas 😂

@Omoluabi1772729 Shola dey give me joy 😂

I be Wizkid FC o but omo I no sure say na Wizkid born this boy Dem say Lion no dey born goat But this time around Lion don born fowl 💔

You and your papa wan kill me with mid songs 🥲💔

I hope Nigeria go fit follow up with champz style of music 😑

Na this bobo mommy Dey lie for am, wizkid no kukunma dey worry himself

Father :she tell me say,she tell me say Son:wha ya say, wha ya say

Producer right now 😂

Looks fire Seems like the future of afrobeat rap is in safe hands

This boy don dey threaten us with gba music again

the producer rn

gbampz na fl0p like hin popsy, wizshlt the ped0 😂 M$NEY by Dammy Krane is the best new music out

@_opaoluwa When Una go tell am the truth?

wizshlt send this boy to school now .... Alexa play M$NEY by dammy krane , b2b hits

Good boy

Lion don born ekuke💔

If you tell am truth now, they go say you Dey hate on small pikin

what a flopp, wizshlt send gbampz to school .... M$NEY by Dammy Krane saving us from all this afro-rubblsh

I see so much improvement in this video. Big shout out to the mom, she be doing an incredible job!!!

No be yesterday you dropped Ep Dad ?

Champz no dey disappoint 🔥✨

Supportive mom >>>>>

Rate my rap freestyle on an amapiano beat 💓 🔥 💯 Hip hop isn't dead, I'm just 19 years old

What is Champz cooking again.

His mom is his hypeman lol

See as I dey smile like mumu 🤣

We’re ready 😮🔥 Drop am already 💯

Snippet already sounding crazy 👀🔥”

Omo, this one go cause trouble o

Na your mama de cos this rubbish i no blame you

🔥❤️🦅

Make davido come learn

@dammy_krane you useless 😭🤣

so wack i got more lines than him

