正在加载视频...
视频加载失败
New music out soon
174,733 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

You are in your Lyta era 😂

make we remix this one

Music hard oh. Omo i respect Davido and burna wey dey churn out hits back to back

Make dem no come for remix oooo . Big fool

I know you have learnt your mistakes deep down and I also hope this track brings you back to your feet…..I will promote it for free

Make them come help you remix am ? Or ara nkan Fido 😂😂😂

I met this guy in Kaduna few weeks ago and he’s really a good guy. You people should please give him a chance and stop this negative remarks.

This song is sweet

Omo you go Polanco u no buy anything

Okaka daddy

make una give this guy android make e go bomb bro

If una like make una insult am. I still deh chop e music back to back.. haters cry more or you need drum??????

After 5months, you go come decide who you go allow to remix this one too

Fido dropping another hit song again I love the fact that he is focusing on his career and not minding what they say or talks about him this is Nigeria. remember anything you do they will talk about so keep your head up @MrFidooooo

Check out my unreleased !

Bro u sure say na u sing joy is coming?

Werey do face like person wey get down syndrome 🙈

This one hit like crack ⚡️

Ft??

Make them come help you jump on remix or ara shi nkan Fido?

Come collect wheelbarrow fast fast before time go

Put up words to your circle. Look for great upcoming artist or established but forgotten artist, Pay heavily for good lyrics/beat from them. This motion you’re now is the second step to finally getting out of the game to becoming. You will not fail. Just try more.

CDM camavinga in the center gan🔥🔥🔥 oni kama finger in the center gan.. In my penthouse, Like a pentagon Otipe ti mosun le,mo ti pen ta gan Puff pass, puff pass in my G- wagon My world play issa metaphor🔥🔥 haha. Otilor far i don mental gan

Gpy...for bringing this failure to my tl

If you wan come back, you gotta start with some giveaways

Imagine Baba Imade on this?. But I heard u don't give remix so we move

dear Fido, hope you have a great day i hear this an ongoing online recruitment of Efcc workers how bout u apply, you might be lucky , maybe in a reasonable profession…

Nobody dey talk about you ooo Fido, you bawo! You Dey run for president? Omo Eran 😂😂 When you ready learn celeb text @mikhael_xx

He go hard before you get am again 😂

Remix when

See your life now bro

This is a jam abeg, dope one.

I think say you quit music one time 😭😂

Wetin Dey do this one


