Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
New Seyi Vibez Incoming ⏳
34 Yorum

SWAGUU🔥 This album go turn haters to lovers!!!🌝

SUPRIMO reaction on Seyi vibez incoming new song 🔥❤️

SWAGUU will heal the world 😝

Wallahi this album would cement seyi's place in afrobeats greatest artist of all time #SWAGUU

This album go flop wetin no good 😂 it’s certain

SWAGUU go burst everywhere I have believe in it Aswear

NSNV We Valid, Seyi sef Valid

New seyi ke active like a thief

As back to you don flop he won drop another mid 😭😂

Abi Seyi don take him skin care routine serious🤔

Seyi Vibez don enter the kitchen again! You already know say when he drops, everywhere fit scatter.

@seyidiehardfan Yepaaaa 😭❤️🔥

@Okiki__xx Person wey we suppose keep for museum

My expectations are high since Burna boy is the executive producer

Eyin keh, una go still chop Swaguu if e drop finish 🤞🏻😅 NSNV ❤️🐐

nsnv

@Okiki__xx Orinlabi wey dem de call am no be cap! Music just too easy for the guy!

This album go too bad 🔥

E go later sweet, but e go take small time

Swaguu is real

We can’t wait

Big man in the industry I swear

@sparkskippin SWAGUU COMING 🦀

Capital G.O.D ❤️🚀

Una no tell am the truth.

@Number1Akolade Let your brother shine ✨

Swaguu gonna be mad!!

Wow

Better jam 💃

That’s me in professor 😎❤️

Unbelievers, go believe!!! SWAGUU

@Damilare_x24 Swaggu 🦀❤️

Activity 🦀

Different pattern 🤤🔥🔥



