正在加载视频...
视频加载失败
🚨SEYI VIBEZ NEW SNIPPET
33 条评论

never lack all my money I pack am

This one just good anyhow 😂😂🤣😂🤣

This guy just dey sing nonsense 😂

Still from the upcoming album

This one and mavo I no Sabi who spam snippet pass 😭

@Ayeloja_ Gbedu #swaguu is coming 🔥🔥

This one already got that street-party feeling. The way he’s moving plus that “Swaggu Incoming” energy… yeah, this is going to scatter when it drops.

This is simply gonna be a banger no doubt

Lots of hit tracks in SWAGGU

GODDDDDDDD😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥

Who notice seyi don Dey catch him old face back.. he’s now cute 🥰

🔥🔥🔥

Loseyi 🐐 bad

#swaguuiscoming

@baderrday Plenty wack songs on this album omoh he go too flop

Tear head 🔥

If no be Seyi Vibez, dis December no go detty at All

Una must recognize seh

When I sing my song you must sing along you know say me nah banger 😁 I no be stingy but givers never lack all my money I pack am 🦀❤️ too badddd

Drop Seyi No use snippet kill us

swaggu

See gbeduuuu gawdddd 🔥🔥

There Joor 🤗🦀🔥🔥🔥

😂💔

Abeg make seyi quick music, I don tayer to dey defend all this shit !!

I go too abuse this song I swear

Which kind background vocals be this😭❤️

Hit maker🔥

Bad gbedu

This guy bad walahi 🔥

@seyidiehardfan Loseyiii🔥🔥❤️

another afro-rubblsh fl0p snippet... seyi-gba is already in his No-Hit era... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Kasa kasa oh💧🪙






