Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 SEYI VIBEZ 📀 BACK TO U HOW’S IT SOUNDING? 🔥
485,043 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

@loseyii009 He suppose dey museum he too sabi 🤯

@stack0o If I see you compare this beast too any of new cat I fit pai you ! Bro too good with different patterns 😭🔥🔥🔥🔥

I’m impressed with Seyi vibez fans not him because he has been doing great songs from days nothing But he has stepped up a lot and great growth can’t wait for this new abulm🙏🏼🔥❤️

This guy keeps confusing, do you want to be good or you want to be goood Cos this is fucking goood

@farmstream111 Global This one no be Yoruba guy 😂😹

Seyi vibez fan base is a force,them just wake up well and this new snippet is tuff🔥

make this guy teach Asake music nau

Versatility wan kill this bobo you too Good🔥✨️

One guy said ‘’ Oyinbo koro lenu mhi’’ who is that Yoruba singer abeg ?😂😂

You can feel the Burna effect in this.

Since 2016 wey I don dey fvvck with SEYI I never regret brooo!!

Omoh😩 Seyi Ma pami naa🔥 SWAGUU will be madedtttt 🥶 be there ooo

Asake no ft ever meet up 😂😂❤️

Una go learn new things 😭😂😹🔥🔥🔥😭😭😭😭😭

Na burnaboy dash am this song nothing u wan tell me, na so burnaboy take de enter song with this kind beat 😂

@Horlahvibez If Na to sing song I go give you bonus, 🚀🔥🤝

Include Directed by @KAMBIPICTURES

Getting crazy on his Creativities ❤️

@loseyii009 Very classic song. New song new pattern

You gotta be kidding me brooooooo 🤯🔥🔥

Adondie new snippet keh😭🔥

Seyi don kill me 😭😭🦀🙌

@farmstream111 God😭😭😭😭🩷🩷🩷this boy don kill me

Na why people dey drop today Haaa Friday fit burst them Swaggu jor

These is lyrics need to be sang by better artist with great voice this auto tuned shit is pissing me off

I know say you no go disappoint me 😭😭😷

Him don use Yoruba spoil better beat . Local mugu 🤣

@KeepoffRepublic Na why dem dey call am professor ❤️😂 pattern plenty 🤩

@Babythug023 This one na banger aje 😂😂

@_M_believer Everything go show dis time

@Bot_DC9 Omo professor just dey burst my head 🔥🔥See another mad snippet 🥺

For 2026 😂😂

Person go don know say na burna get this song

Swaggu is coming like a thief 😭😭🔥



![🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MUYEEZ 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING? 🔥](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)
