Loading video...
Video Failed to Load
Next Of Kin...
460,440 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

THREE EYED RAVEN🦁2 years ago
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwi2 years ago
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴2 years ago
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwi2 years ago
Him eye go peel...

Ibee sal2 years ago
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwi2 years ago
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)2 years ago
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwi2 years ago
NOK go too ball...

Name4/702 years ago
The guy just Dey happy

Bros Iwi2 years ago
Inheritance na your mate???
