Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Next Of Kin...
460,440 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

THREE EYED RAVEN🦁vor 2 Jahren
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwivor 2 Jahren
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴vor 2 Jahren
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwivor 2 Jahren
Him eye go peel...

Ibee salvor 2 Jahren
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwivor 2 Jahren
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)vor 2 Jahren
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwivor 2 Jahren
NOK go too ball...

Name4/70vor 2 Jahren
The guy just Dey happy

Bros Iwivor 2 Jahren
Inheritance na your mate???
