Loading video...
Video Failed to Load
Next Of Kin...
460,440 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

THREE EYED RAVEN🦁1 year ago
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwi1 year ago
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴1 year ago
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwi1 year ago
Him eye go peel...

Ibee sal1 year ago
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwi1 year ago
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)1 year ago
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwi1 year ago
NOK go too ball...

Name4/701 year ago
The guy just Dey happy

Bros Iwi1 year ago
Inheritance na your mate???
