Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Next Of Kin...
460,440 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

THREE EYED RAVEN🦁2 лет назад
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwi2 лет назад
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴2 лет назад
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwi2 лет назад
Him eye go peel...

Ibee sal2 лет назад
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwi2 лет назад
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)2 лет назад
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwi2 лет назад
NOK go too ball...

Name4/702 лет назад
The guy just Dey happy

Bros Iwi2 лет назад
Inheritance na your mate???
