Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Next Of Kin...
460,440 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

THREE EYED RAVEN🦁1 yıl önce
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwi1 yıl önce
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴1 yıl önce
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwi1 yıl önce
Him eye go peel...

Ibee sal1 yıl önce
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwi1 yıl önce
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)1 yıl önce
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwi1 yıl önce
NOK go too ball...

Name4/701 yıl önce
The guy just Dey happy

Bros Iwi1 yıl önce
Inheritance na your mate???
