正在加载视频...
视频加载失败
Next Of Kin...
460,440 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

THREE EYED RAVEN🦁2 年前
Next of kin go first tear one bad benzo😂

Bros Iwi2 年前
Two. One for him, one for him babe...

Prince Ogunoye® 🦴2 年前
🤣🤣🤣🤣🤣 NOK go spend lavishly, the man go shock inside grave.

Bros Iwi2 年前
Him eye go peel...

Ibee sal2 年前
Next of Kin no know transfer limit.

Bros Iwi2 年前
"Wetin consign Agbero with overload..." - Unknown

King Dan (דָּן · أشرف)2 年前
dem go help am enjoy hin money 😭

Bros Iwi2 年前
NOK go too ball...

Name4/702 年前
The guy just Dey happy

Bros Iwi2 年前
Inheritance na your mate???
