Loading video...
Video Failed to Load
Nigeria will be OK 2027 Peter Obi
39,193 views • 5 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

@PeterObi You too much bro God bless you for This work wey you dey do

@PeterObi This one trend pass this one you Dey do, nah only go we Dey hear for Naija, we no Dey here come back. 😂

@PeterObi Keep the good work, Nigeria must be OK

@PeterObi

@PeterObi You see the confusion these wicked Apc and Inec are bringing to @NDC ,which exactly is their flag???I just know they are the two fingers sign,so any how we go still come out victorious!!#NigeriaMustBeOK ✌️

@PeterObi Nigeria must ok

@PeterObi Then don give this guy money again... Omo the money have to be huge this time around. Werey even enter rain join 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@PeterObi We see you , you pass billboard

@PeterObi Even the flag bearer isn’t okay. 😂

@PeterObi After you burn flag you don carry flag again resume work abi..issokay we are forgiving...Ja ye lor brotherly

@PeterObi Obid!0ts won't insult this one

@PeterObi Abeg make we take over no time

@PeterObi Obi son go Dey inside AC laidis

@PeterObi This one’s think we are still in 1959🤣🤣🤣

@PeterObi 😂😂

@PeterObi GOD bless you 🙏🏾

@PeterObi Peak fooling. Go and find handwork. Obi is one of them. He is not a saint.

@PeterObi Watin go pain you after 2027 be say you no go get any value or content and you go cry but tears no go come for midnight when nobody deg there

@chidi_phil1983 @PeterObi If you have wife , children and school fees to pay you will it be on the street Dey mumu every day and who you are campaigning for children Dey yankee

@PeterObi Yimu

@PeterObi Welcome back Bro

@PeterObi

@PeterObi

@PeterObi Nigeria Must be Ok ✅ no evil shall prevail over good its not done anywhere

@PeterObi Ok you’ve picked up the flag you burnt? Haha why are you an hypocrite?

@PeterObi Na man you be

@PeterObi Fantastically jobless

@PeterObi Camara party

@PeterObi More blesses. May your labour never be in vain

@PeterObi Thanks

@PeterObi 🔂🔂

@PeterObi See premium fooling for person wey don clock 35
