Loading video...
Video Failed to Load
Nigerian police strikes again… Ikorodu edition
435,341 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

This police guy na original thief, if yu dey stay ikd nd ths guy never stop yu or embarrass you or collect money from yu, yu never stay ikd. Is one of the Worst police officer in ikd. @BenHundeyin we know yu guys will not take action about ths ikorodu cops. Bt we’ll keep talking

Still have it as my wallpaper

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Ehh! He don jam agbako. See squad wey stop am. 😩😩😭😭

lol this is yesterday another one happened today at first gate stopped to guys on bike 😂😂😂😂😂from Garage to odonguyan to adamo no b joke presently

@BenHundeyin Talk to your men, I thought the police inspector had fixed this problem.

Omo see watin person wear for neck this ones go suck your blood dry aje

Dem don dey enter street naaa dem go dey inside korope😂💔 like say dem dey protect the street and na lie @PoliceNG

Wine down small ask them what they want , give them your papers , ID card first abi na wan Dami duro u go de talk all day ?

With no even respect???I hope loud no Dey inside that car if not you don go be that

@PoliceNG @BenHundeyin @Princemoye1 @Brightgoldenboy
